play youtube video
Spiritual Gbedu - A Colors Sho
Joeboy

JOEBOY


Spiritual Gbedu - A Colors Show Lyrics

[Verse 1]
How many f*ck I wan f*ck
How many kele wan put me on lock
This shit no be luck
Don't be hating on me ‘cause your shit flop
No go dey try come koba me
Everlasting wave e be Tsunami
Fire burn my enemies
I dey grind all night till 04:30
Oya dey move to my side (side side)
Nobody fit dim my light (light light light)
All die na die, I make my rules
Only me fit decide
[Chorus]
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, (Gbedu) Spiritual Gbedu (wo wo)
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku (ye)
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo yo)

[Verse 2]
Steady everyman fi let them know (wa wa wa wa)
My jams too hot i finna, let them choke (o no)
Them no know how man just dey, dey roll (yeah)
All of them barnie dem hear my sound dem wan go low

[Chorus]
Nobody can do this shit the way that I do
I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo)
Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku
I dey give them Gbedu (ah), Spiritual Gbedu (wo wo yo)

[Outro]
Importer exporter top dollar
When I come through yeah I dey pop collar
None fresher, none badder, none cooler
No go try me, I be Dangbana
Oh yo yo
Joeboy ‘pondeck
O na na na na

Watch Joeboy Spiritual Gbedu  A Colors Show video
Hottest Lyrics with Videos
8f9815163561976a6985249cf8595f92

check amazon for Spiritual Gbedu - A Colors Show mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Joeboy

Official lyrics by

Rate Spiritual Gbedu - A Colors Show by Joeboy (current rating: N/A)
12345678910
Meaning to "Spiritual Gbedu - A Colors Show" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts