JOEBOY

- Beginning Lyrics / with translations

Beginning lyrics English translation
Letra de Beginning en traducción al Español
Paroles de Beginning traduction Française
Letra de Beginning tradução Portuguesa
Beginning songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Beginning tradotto in Italiano
Beginningの歌詞 日本語訳
Beginning şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Beginning на русском языке.
Tekst piosenki Beginning po polsku
Beginning 가사 한국어 번역
Beginning-tekst Norsk oversettelse
Lirik Beginning terjemahan bahasa Indonesia
Beginning गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Beginning songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Beginning Ελληνική μετάφραση
Beginning-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Beginning คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Beginning مترجمة إلى اللغة العربية
Beginning歌詞中文翻譯
[Verse 1]
Omo walai
If them point gun to my head say make I deny you
I go tell them sey lai lai
No be lie
I fit to spend all of my money on you (Oh no)
Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah)
Give you loving till you say e don do (Ye ye)

[Chorus]
Special type of feeling that I feel when I'm with you
O n du n Mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

[Post-Chorus]
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

[Verse 2]
This love no be ordinary thing
You suppose to be one night fling
But now I don dey catch feelings
I dey vex when I see you with another person
Oh no
I no dey concentrate no more
Make we felicitate jowo
Hold me tight and rub on my head baby o
Make I feel alright (Ye ye)
[Chorus]
Special type of feeling that I feel when I'm with you
O n du n mo mi anytime wey I dey with you
I want your heart and soul and your own body too
I can't let you go

[Post-Chorus]
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love
I'm beginning to begin to fall in love

[Outro]
Ohema o as I dey call you make you answer (Fall in love o)
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you
I'm beginning to begin to fall in love
Ohema o as I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
As I dey call you make you answer
So whenever you hear this vibe
I just want you to vibe with it
'Cause it's a banger
Joeboy give them
Joeboy give them
Joe, Joe, Joeboy 'pon deck

Watch Joeboy Beginning video

Facts about Beginning

✔️

Who wrote Beginning lyrics?


Beginning is written and performed by Joeboy.
✔️

When was Beginning released?


It is first released on November 08, 2019 as part of Joeboy's album "Love & Light" which includes 5 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Beginning?


Beginning falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Beginning?


Beginning song length is 2 minutes and 38 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
bb0e432be8d5411656f33a9e7eec4456
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Joeboy
Record Label(s): 2019 Banku Music Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
Official lyrics by
Rate Beginning by Joeboy (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Beginning" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts