JOEBOY

- Better Thing Lyrics / with translations

Better Thing lyrics English translation
Letra de Better Thing en traducción al Español
Paroles de Better Thing traduction Française
Letra de Better Thing tradução Portuguesa
Better Thing songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Better Thing tradotto in Italiano
Better Thingの歌詞 日本語訳
Better Thing şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Better Thing на русском языке.
Tekst piosenki Better Thing po polsku
Better Thing 가사 한국어 번역
Better Thing-tekst Norsk oversettelse
Lirik Better Thing terjemahan bahasa Indonesia
Better Thing गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Better Thing songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Better Thing Ελληνική μετάφραση
Better Thing-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Better Thing คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Better Thing مترجمة إلى اللغة العربية
Better Thing歌詞中文翻譯
[Intro]
Do de do do
Do de do
De do do
Do de do
De do do
Do de do

[Verse 1]
Food for my table
Mula for my hand
If you no send when I no get before
No worry me I understand
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
[Pre-Chorus 1]
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain
When bad belle dey
We dey jolly thesе days
But wetin my papa say be say

[Chorus]
Who no like bеtter thing
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

[Verse 2]
Wetin be the point
Why the boy dey hustle
Everything na by grace
No be by your muscle
Shebi olowo laye mo
Abi ki n mo fe so
Na who work wey go chop
Na wetin my papa talk
Ya ya ya ye
[Pre-Chorus 2]
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy
Wetin be the point
If I get kpa and I no settle my boys
If I dey okay and I no give mama joy
Na when you get the money dem go call you sure boy

[Pre-Chorus 1]
Remember just the other day
Nobody wan dey look my face
The Gbedu scatter the place
Na Baba God gimme the grace oh
Na why I no dey complain (why I no dey complain)
When bad belle Dey (when bad belle dey)
We dey jolly these days
But wetin my papa say be say

[Chorus]
Who no like better thing (ye ye ye)
Who no like better thing oh no
Who no like better thing o ye ye ye ye
Who no like better thing

Watch Joeboy Better Thing video
Hottest Lyrics with Videos
d39ad141a55335ae590b2efc53a53a93
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by
Rate Better Thing by Joeboy (current rating: 7.38)
12345678910

Meaning to "Better Thing" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts