play youtube video
Tesla Boy
Odumodublvck
Tesla Boy (feat. Blaqbonez) video

ODUMODUBLVCK

- Tesla Boy Lyrics (feat. Blaqbonez)

[Intro: ODUMODUBLVCK]
Spy
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
NATIVE
Big-big boys, pretty girls, Tesla boy

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Ayy, I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don)
Update
My tuke-tuke park for my yard (ODUMODUBLVCK)
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy (Tesla boy)
I dey dine with the big-big boys (Yes)
Roll with the pretty girls (Ayy)
Pull up in a Tesla toy (Tesla don), wee
My tuke-tuke park for my yard (Yard)
Gura-gura not again (ODUMODUBLVCK), oh
ODUMODU Tesla boy
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Who them be? Where them dey? (Ayy)
I dey carry my jalopi dey waka inside Abuja, no be play
Where my key? Where my babe?
She dey put on mascara, na Naija Delta we dey cop the banga
Swallow with starch, 'nother banga
Remy boy, follow up, wey my kanda?
New naira note, hundred dollar bills
POS abi? We go fall out with rack, abeg

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I dey dine with the big-big boys (Kill us)
Roll with the pretty girls (Prra)
Pull up in a Tesla toy (Tesla don)
Update
My tuke-tuke park for my yard (ODUMODUBLVCK)
Gura-gura not again, oh (Yeah)
ODUMODU Tesla boy (Tesla boy, oh)
I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy (Tesla don), wee
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy

[Verse 2: Blaqbonez]
Uh, got three cars parked in the yard
I no dey hide my face when I ride
Stallion plates, so they know when I pass, uh, uh
Saw my dad for the first time in five years
Man didn't know I'm a star, yeah
Got the old man looking like, "Ah" (Ah, ah)
My apology, me I'm not humble
So many man dem dey pray make I tumble
Learnt from Abaga, so I cannot fumble
You no fit get enough if you not from the jungle, ah, ah
If you not from the jungle
You no go get how many times wey we stumble
Pushing the whips and no be accidental
But you dey hate on a boy getting bundles, f*ck you
(f*ck you, f*ck you, f*ck you, f*ck you, f*ck you, f*ck you)
[Outro: ODUMODUBLVCK]
Tesla boy, ayy
I dey dine with the big-big boys
Roll with the pretty girls
Pull up in a Tesla toy
Update
My tuke-tuke park for my yard
Gura-gura not again, oh
ODUMODU Tesla boy

Watch Odumodublvck Tesla Boy feat Blaqbonez video

Facts about Tesla Boy

✔️

Who wrote Tesla Boy lyrics?


Tesla Boy is written by Odumodublvck, Blaqbonez.
✔️

When was Tesla Boy released?


It is first released on October 06, 2023 as part of Odumodublvck's album "EZIOKWU" which includes 14 tracks in total. This song is the 5th track on this album.
✔️

Which genre is Tesla Boy?


Tesla Boy falls under the genres Hip-Hop, Rap.
✔️

How long is the song Tesla Boy?


Tesla Boy song length is 3 minutes and 05 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
1c393449f636f357af0efd45ff113401

check amazon for Tesla Boy mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): ODUMODUBLVCK, Blaqbonez
Record Label(s): 2023 ODUMODUBLVCK NATIVE Records Def Jam Recordings, a division of UMG Recordings, Inc
Official lyrics by

Rate Tesla Boy by Odumodublvck (current rating: 8.33)
12345678910

Meaning to "Tesla Boy" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts