play youtube video
Wotowoto Seasoning
Odumodublvck
Wotowoto Seasoning video

ODUMODUBLVCK

- Wotowoto Seasoning Lyrics

[Intro]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

[Verse]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

[Chorus]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)
[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

[Outro]
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her—

Watch Odumodublvck Wotowoto Seasoning video

Facts about Wotowoto Seasoning

✔️

Who wrote Wotowoto Seasoning lyrics?


Wotowoto Seasoning is written by Odumodublvck.
✔️

When was Wotowoto Seasoning released?


It is first released on October 06, 2023 as part of Odumodublvck's album "EZIOKWU" which includes 21 tracks in total. This song is the 6th track on this album.
✔️

Which genre is Wotowoto Seasoning?


Wotowoto Seasoning falls under the genres Hip-Hop, Rap.
✔️

How long is the song Wotowoto Seasoning?


Wotowoto Seasoning song length is 2 minutes and 51 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
4e413a0ab5a982070f7674474ef5d11e

check amazon for Wotowoto Seasoning mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): ODUMODUBLVCK
Record Label(s): 2023 ODUMODUBLVCK NATIVE Records Def Jam Recordings, a division of UMG Recordings, Inc
Official lyrics by

Rate Wotowoto Seasoning by Odumodublvck (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Wotowoto Seasoning" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts