[Intro: ODUMODUBLVCK]
Yeah
I fit hear myself abi?
Oh
I will roll in a lambo, or
Tiffany, Tiffany
Tiffany, Tiffany, Tiffa—
Yeah
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far
(ODUMODUBLVCK)
Yeah, c'mon
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Anytime I look around (Yes)
Bad boys dey my side
Nobody dem no fit indict (Fact)
Which case I no beat back when?
Ọmọ raw cash, na who thief (All)
Big plate, na me eat
Roof top, penthouse, which place I no sleep?
Airbnbs (I will roll in a lambo)
Hotels in ABJ know mе abobi, c'est la vie (Kala)
(Black sheep for life, black sheep forеver)
(Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters)
(GE records, you get me?)
(ODUMODUBLVCK)
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far
[Verse 2: PsychoYP]
I pick up my hoe in a Lambo
Covered in camo
Chains on like Django
2-4 smoking like Jago
She gon' try to keep up with me but I left that chick at home
I'm in these trenches
I can't be taking you on road
I put in too many hours, they 'posed to give me my flowers
She f*ck me straight out the shower (Uh)
Right at hour
She put codeine inside my Hennessy 'cause purple is power
Now I'm leaning every time I'm outside
[Chorus: ODUMODUBLVCK & PyschoYP]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far (E no yeah, yeah)
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go (Yeah) smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far
[Outro: PsychoYP & ODUMODUBLVCK]
E no, e no
I will roll in a Lambo, I go
Easily, easily
Tiffany, Tiffany, e no far
Easily, easily
Tiffany, Tiffany, e no far
Ooouuu