ODUMODUBLVCK

- Isakaba Man Lyrics / with translations

Isakaba Man lyrics English translation
Letra de Isakaba Man en traducción al Español
Paroles de Isakaba Man traduction Française
Letra de Isakaba Man tradução Portuguesa
Isakaba Man songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Isakaba Man tradotto in Italiano
Isakaba Manの歌詞 日本語訳
Isakaba Man şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Isakaba Man на русском языке.
Tekst piosenki Isakaba Man po polsku
Isakaba Man 가사 한국어 번역
Isakaba Man-tekst Norsk oversettelse
Lirik Isakaba Man terjemahan bahasa Indonesia
Isakaba Man गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Isakaba Man songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Isakaba Man Ελληνική μετάφραση
Isakaba Man-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Isakaba Man คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Isakaba Man مترجمة إلى اللغة العربية
Isakaba Man歌詞中文翻譯
[Intro: Odumodublvck]
Yeah
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Kala, yeah
C'mon

[Chorus: Odumodublvck]
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person wey dey talk say me I no go ball
Right now dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Glory be to God o)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
Bad man, shut down
Now we came with the ginger
Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard
I go burst one bottle for your head, thеn I cover am with plaster
If you like carry dada for your hеad, Isakaba man e go burst am
E go burst, one shot, ah-ah

[Verse 1: Odumodublvck]
No be say I'm used to the pain
Promoter or rapper, I go chop you remain
Remain for the guys wey you piss for their name (Swear)
Enemies [?]
Patapata, patapata
All I hear is nonsense, odumodu get sense
[?]
Katakata, katakata
Catch your body in the morning, bullet is in your brain, I no need your consent
I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here
I go dig ten feet down to the buttom, so the body no go smell
I don't wanna carry anybody to the cemetery, I wanna do it here
I go dig ten feet down to the buttom, so the body no go smell

[Chorus: Odumodublvck & Rondodasosa]
Came into the city with my goons
Killing any show
I dey see the person wey talk say me I no go ball (Ball)
Right now, dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Walahi, walahi)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no
Bad man, shut down (Yeah)

[Verse 2: Rondodasosa]
Non c'è religione dentro queste case ALER
Ma prima che ti sparano ti fanno dire: "Amen" (Amen)
Quelli che ti odiano vengono al funerale
E quelli che ti amano sono a casa a pregare
Vestito di nero dentro al block, Black Panter
Voglio un milli dopo un milli come Carter (Milli)
Fumo come un rasta, faccio saltare l'allarme (Uh)
Ti uccidono con uno smoking nero elegante (Pah, pah)
I'm a real bastard, real trapper
Real Italian eat pasta
[?] money land, touchdown (Touchdown)
Money on your head, calm down
Horse power, Ferrari, yeah, yeah
I don't see nobody, nobody, eh
Stripper nigeriana si fa chiamare "Molly"
Shooter nigeriani con molteplici body, ah

[Chorus: Odumodublvck]
Came into the city with my goons (Ah, oh no)
Killing any show
I dey see the person wey talk say me I no go ball
Right now, dem dey call me for my phone
Glory, glory be to God (Walahi, walahi)
'Cause we came with our sound, our style, our dress code, oh no (Walahi)
Bad man, shut down
Now we came with the ginger
Anybody wey go talk say me I no go blow, you be bastard
I go burst one bottle for your head, then I cover am with plaster
If you like carry dada for your head, Isakaba man e go burst am ([?], eye to eye)
E go burst
One shot and I swear to God, e enter

[Outro: Odumodublvck]
Ah, ah
Isakaba man
Isakaba, Isakaba man

Watch Odumodublvck Isakaba Man video
Hottest Lyrics with Videos
9ac91b016a3dd205066d0cb472c63b72
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by
Rate Isakaba Man by Odumodublvck (current rating: 7.35)
12345678910

Meaning to "Isakaba Man" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Isakaba Man
Odumodublvck
Isakaba Man video
Latest Posts