BURNA BOY

- 20 10 20 Lyrics / with translations

20 10 20 lyrics English translation
Letra de 20 10 20 en traducción al Español
Paroles de 20 10 20 traduction Française
Letra de 20 10 20 tradução Portuguesa
20 10 20 songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di 20 10 20 tradotto in Italiano
20 10 20の歌詞 日本語訳
20 10 20 şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни 20 10 20 на русском языке.
Tekst piosenki 20 10 20 po polsku
20 10 20 가사 한국어 번역
20 10 20-tekst Norsk oversettelse
Lirik 20 10 20 terjemahan bahasa Indonesia
20 10 20 गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
20 10 20 songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι 20 10 20 Ελληνική μετάφραση
20 10 20-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง 20 10 20 คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية 20 10 20 مترجمة إلى اللغة العربية
20 10 20歌詞中文翻譯
Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government
Open your mind and your ears
Wetin happen
Shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open
Everything don scatter scatter

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo ijoba
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
'Cause you no go get job if you no know godfather

The Chief of Staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocity
All of your corner corner
Make all the deadbody disturb you for your dream

20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water ooo water runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

We give them many chances
Dem fail my people
And When we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

20th of October 2020

Watch Burna Boy 20 10 20 video

Facts about 20 10 20

✔️

Who wrote 20 10 20 lyrics?


20 10 20 is written and performed by Burna Boy.
✔️

When was 20 10 20 released?


It is first released on October 29, 2020.
✔️

Which genre is 20 10 20?


20 10 20 falls under the genre Worldwide.
Hottest Lyrics with Videos
80395b61a41e1c3aa1a5c365e4a004bd
these lyrics are submitted by HNHH1
Songwriter(s): Burna Boy
Record Label(s): 2020 Spaceship Entertainment Ltd
Official lyrics by
Rate 20 10 20 by Burna Boy (current rating: 8.43)
12345678910

Meaning to "20 10 20" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts