BURNA BOY

- My Money, My Baby Lyrics / with translations

My Money, My Baby lyrics English translation
Letra de My Money, My Baby en traducción al Español
Paroles de My Money, My Baby traduction Française
Letra de My Money, My Baby tradução Portuguesa
My Money, My Baby songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di My Money, My Baby tradotto in Italiano
My Money, My Babyの歌詞 日本語訳
My Money, My Baby şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни My Money, My Baby на русском языке.
Tekst piosenki My Money, My Baby po polsku
My Money, My Baby 가사 한국어 번역
My Money, My Baby-tekst Norsk oversettelse
Lirik My Money, My Baby terjemahan bahasa Indonesia
My Money, My Baby गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
My Money, My Baby songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι My Money, My Baby Ελληνική μετάφραση
My Money, My Baby-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง My Money, My Baby คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية My Money, My Baby مترجمة إلى اللغة العربية
My Money, My Baby歌詞中文翻譯
Mama dem call me
Papa dem call me
Sister dem call me
Brother dem call me
Dem don hear one story
Dem don see one tori
Read am for newspaper
See am for television
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk sey I don kill person start to dey japa

[Tribal chants]

Police dey find me now
Give them the run around
Skip to another town
Now I'm in hiding now
My girl and I
Barely getting by
And we don't play around
There will be a robbery now

Everyone kiss the ground
We need this money now
Put it inside the bag

Take all the money start to dey japa

My money my money my money my money my money my money my money
My baby my baby my baby my baby my baby my baby my baby

Ladies and gentlemen as I look at my rollie and I see the time only two things come to mind
My money my money my money my money my money my money my money
My baby my baby my baby my baby my baby my baby my baby

Mama dem call me
Papa dem call me
Sister dem call me
Brother dem call me
Dem don hear one story
Dem don see one tori
Read am for newspaper
See am for television
Dem hear am for radio
Dem talk am for radio
Dem talk sey I don kill person start to dey japa

My money my money my money my money my money my money my money
My baby my baby my baby my baby my baby my baby my baby

[Tribal chants]

Dem talk sey I don kill person start to dey ja...
Dem talk sey I don kill person start to dey ja...

Watch Burna Boy My Money My Baby video

Facts about My Money, My Baby

✔️

Who wrote My Money, My Baby lyrics?


My Money, My Baby is written by Burna Boy, benny Cassette.
Hottest Lyrics with Videos
5ee3098b04af8a954b09c6e3c32eba55
these lyrics are submitted by HNHH1
Songwriter(s): Burna Boy, Benny Cassette

Official lyrics by
Rate My Money, My Baby by Burna Boy (current rating: 8)
12345678910

Meaning to "My Money, My Baby" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts