BURNA BOY

- Gba Lyrics / with translations

Gba lyrics English translation
Letra de Gba en traducción al Español
Paroles de Gba traduction Française
Letra de Gba tradução Portuguesa
Gba songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Gba tradotto in Italiano
Gbaの歌詞 日本語訳
Gba şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Gba на русском языке.
Tekst piosenki Gba po polsku
Gba 가사 한국어 번역
Gba-tekst Norsk oversettelse
Lirik Gba terjemahan bahasa Indonesia
Gba गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Gba songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Gba Ελληνική μετάφραση
Gba-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Gba คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Gba مترجمة إلى اللغة العربية
Gba歌詞中文翻譯
[Intro]
Mo ni kon gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni ko ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba
Gba gba
Mo ti so fun won ki won gba
Wan fe gba
Waan gba

[verse 1]
Them talk say i'm bad but so are you
I know what really going on and so do you
Ayy ayy
I no dey find person trouble
But them no dey lie when them say Oluwaburna
Ko gbadun
And if you ask wetin dey sup
Then I go show say the matter plenty
All the people wet dey lie for themselves say them be
Holy holy
E dan tey wey I dey talk
But e be like say you no dey hear me
Many things dey for my mind as i'm singing this song

[Chorus]
Mo so fun won kan gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya wan ma gba o gba o
Mo ni kon gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mon ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba
Gba gba (gba)
Gba gba (gba)
Gba gba
Ayy ayy

[verse 2]
Everybody dan dey wait
People body dan dey shake
We go know which way to dey
Awon temi le toyan
Me I no know as you dey feel am
But I know as I dey feel am
Shora ko ma lo dija o
Gimme gold gimme silver
Gimme beach gimme river o
Gimme drink gimme liver o
Gimme tinkili sweet love o
Gimme everything I need now
Omo if you ask wetin dey sup I go show say
The matter plenty
Many things wey dey my mind
Some of them go do like say demma blind

[Chorus]
Mo so fun won kan gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mo ni kon ma worry to ba ya wan ma gba o gba o
Mo ni kon gba o gba o
Won fe gba o gba o
Mon ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o
Gba gba
Gba gba (gba)
Gba gba (gba)
Gba gba
Ayy ayy

[Interlude]
Them talk say i'm bad but so are you
I know what really going on and so do you
Ayy ayy
I no dey find person trouble
But them no dey lie when them say Oluwaburna
Ko gbadun
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba
Waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba
Waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba
Waan gba
Mo ti so fun won ki won gba
Won fe gba
Waan gba

Watch Burna Boy Gba video
Hottest Lyrics with Videos
d1964703441a46fe0664b1e134ced9e9
these lyrics are submitted by itunes3

Official lyrics by
Rate Gba by Burna Boy (current rating: 8.10)
12345678910

Meaning to "Gba" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts