AYRA STARR

- Commas Lyrics / with translations

Commas lyrics English translation
Letra de Commas en traducción al Español
Paroles de Commas traduction Française
Letra de Commas tradução Portuguesa
Commas songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Commas tradotto in Italiano
Commasの歌詞 日本語訳
Commas şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Commas на русском языке.
Tekst piosenki Commas po polsku
Commas 가사 한국어 번역
Commas-tekst Norsk oversettelse
Lirik Commas terjemahan bahasa Indonesia
Commas गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Commas songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Commas Ελληνική μετάφραση
Commas-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Commas คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Commas مترجمة إلى اللغة العربية
Commas歌詞中文翻譯
[Intro]
(Initiating rage process)
Oh
Oh no
Eh-yeah, eh-yeah

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Original, no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, ajeh
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me

[Chorus]
Energy wrong, I log off (Log off)
Mowa friendly and conscious (And conscious)
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No, no, no, no)
Dem telly me make I show love (Show love)
Sability on gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, oh

[Verse 2]
Things happen inside life
Draw tattoo, make I live my life
Dreams come true, if na fight
Fight the fight, make you no go tire
Fire dey go, fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[Pre-Chorus]
Barbados, Havana, livin' life
See my fire burnin' bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you kiant fool me (Oh)

[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mowa friendly and conscious
I'm allergic to sokuso
I'm not ready for confusion (No)
Dem telly me make I show love
Sability on gbona (On gbona)
Everything na connection
I'm not ready for confusion (Confusion)

[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas
Eh-yeah
Eh-yeah, yeah-yeah (London)
Steady increasing the commas
Comma, comma, commas

Watch Ayra Starr Commas video

Facts about Commas

✔️

Who wrote Commas lyrics?


Commas is written by Ayra Starr, Prince Omoferi, London, Bigragee.
✔️

When was Commas released?


It is first released on May 31, 2024 as part of Ayra Starr's album "The Year I Turned 21" which includes 15 tracks in total. This song is the 2nd track on this album.
✔️

Which genre is Commas?


Commas falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Commas?


Commas song length is 2 minutes and 37 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
1c67d9706b7de7701ee5684de1fba6bf
these lyrics are submitted by OFFCHART3
Songwriter(s): Ayra Starr, Prince Omoferi, London, BigRagee
Record Label(s): 2024 Mavin Global Holdings Ltd
Official lyrics by
Rate Commas by Ayra Starr (current rating: 7.50)
12345678910

Meaning to "Commas" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts