play youtube video
Beggie Beggie
Ayra Starr

AYRA STARR

- Beggie Beggie Lyrics

[Verse 1]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me
Now I'm alone
Now wey you no send me
You just dey pose
You just dey bobo me
You just dey go
You no dey answer me
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Verse 2]
E no be you e be me
Normally I no dey do like this
But nobody holy
No be say I be John the baptist
I got issues (Got issues)
Girl, I made you cry and I gave you tissues
After that I kissed you
Then we made sweet love like we always do
Say I led you on
You sef dey follow me
We were having fun
Then suddenly the love came in
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh
[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh

[Bridge]
I wish I said this before but you're messing with my mind
Sing me songs, make some love
Put your hands on top my thighs
I know say you be hot cake
Hundred yards, husband material
But me sef I be hot cake
Hundred yards, wifey material
Ewo ewo ewo kilode oh
Ewo ewo ewo kilode oh

[Chorus]
See the way I de beg you she Bambi allah
Mo je ni
And you know say you fine too
All the girls go they find you
All the guys come dey find me
Me I no fit attend to
Me I know fit compare you
You uh oh oh
[Outro]
We were only lovers
Before the love came in
Now you be soldier
Général no send me

Watch Ayra Starr Beggie Beggie video

Facts about Beggie Beggie

✔️

Who wrote Beggie Beggie lyrics?


Beggie Beggie is written by Ayra Starr, Ckay.
✔️

When was Beggie Beggie released?


It is first released on August 06, 2021 as part of Ayra Starr's album "19 & Dangerous" which includes 16 tracks in total. This song is the 9th track on this album.
✔️

Which genre is Beggie Beggie?


Beggie Beggie falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Beggie Beggie?


Beggie Beggie song length is 3 minutes and 28 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
6208aa1f8eb6f6d955aa009cc7a7f717

check amazon for Beggie Beggie mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Ayra Starr, CKay
Record Label(s): 2022 Mavin Global Holdings
Official lyrics by

Rate Beggie Beggie by Ayra Starr (current rating: 7.75)
12345678910

Meaning to "Beggie Beggie" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts