AYRA STARR

- Rush Lyrics / with translations

Rush lyrics English translation
Letra de Rush en traducción al Español
Paroles de Rush traduction Française
Letra de Rush tradução Portuguesa
Rush songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Rush tradotto in Italiano
Rushの歌詞 日本語訳
Rush şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Rush на русском языке.
Tekst piosenki Rush po polsku
Rush 가사 한국어 번역
Rush-tekst Norsk oversettelse
Lirik Rush terjemahan bahasa Indonesia
Rush गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Rush songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Rush Ελληνική μετάφραση
Rush-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Rush คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Rush مترجمة إلى اللغة العربية
Rush歌詞中文翻譯
[Intro]
Vibez
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa

[Verse 1]
Sabi girls no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man, nobody like work
But you must hustle of you wan chop
E no finish dem wan fight us
If them dey run dem no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
[Pre-Chorus]
Me no get time for the hate and the bad energy
Got my mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they wan telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well wеll
E be much
Na God dey make my tap, е dey rush
The kind money we touch
But e dey rush
E dey rush well well
E be much
No be hype, everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)

[Post-Chorus]
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pi pa pa ri pa
Pa pa ri, pa ri pa pa ri
[Verse 2]
Jofunmi Japata, I dey go gbana
You never touch, you dey form bad pass
Which kind money we never see before
Kosi elomi, gat me feeling I'm the one
Aje, aje, aje, can never take my cake away, aje
You can't count my grace
I just dey my lane, my lane

[Pre-Chorus]
Me no getty time for the hate and the bad energy
Gat my mind on my money
Make you dance like poco lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem won dey check if my tap e no rush

[Chorus]
But e dey rush
E dey rush well well, e be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
Edey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling with us)
[Outro]
'Cause e dey rush
E dey rush well well
E be much
Na God dey make my tap, e dey rush
The kind money we touch
E dey rush
E dey rush well well, e be much
No be hype everybody dey crush
There's no dulling with us (There's no dulling)

Watch Ayra Starr Rush video

Facts about Rush

✔️

Who wrote Rush lyrics?


Rush is written and performed by Ayra Starr.
✔️

When was Rush released?


It is first released on August 06, 2021 as part of Ayra Starr's album "19 & Dangerous" which includes 16 tracks in total. This song is the 12nd track on this album.
✔️

Which genre is Rush?


Rush falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Rush?


Rush song length is 3 minutes and 05 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
34734cdef72fe5e4695a26088a0420fa
these lyrics are submitted by OFFCHART3
Songwriter(s): Ayra Starr
Record Label(s): 2022 Mavin Global Holdings
Official lyrics by
Rate Rush by Ayra Starr (current rating: 6.43)
12345678910

Meaning to "Rush" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts