play youtube video
Fake Jersey
Teni

TENI


Fake Jersey Lyrics

[Intro]
Ooh
Dr. Dolor Entertainment

[Chrous]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

[Verse 1]
I go to Nike website
They say the jersey don sell out
I call Emeka for yaba
Emeka say the jersey na 2500
I say Emeka give me 1500
Emeka say no madam I go give you for 2k
I say Emeka no ohh, no no

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

[Verse 2]
I rememeber '98
Olise score the goal
I remember '94
Yekimi head the ball
I can't come and kill myself
I can't come and go and die
Wetin dey the Gucci there
Wetin dey the Fingi sef

[Bridge]
I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

[Verse 3]
Iwobi oh
One day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud
Kelechi eh
One day you go make us proud
I know say you go make us proud
One day you go make us proud

[Bridge]
I no fit forget Finidi oh, Finidi oh
I no fit forget Yekini oh, Yekini oh
I no fit forget Amokachi oh, Amokachi
I no fit forget Okocha oh, Okocha oh

[Chorus]
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody (anybody)
Won ni mo a fake jersey
Sho mo eji mi
Ti ba bi nu ma wo fake Gucci
Ko de ko anybody

Watch Teni Fake Jersey video
Hottest Lyrics with Videos
02895e06be26dceda4f2ac8101492dbc

check amazon for Fake Jersey mp3 download
these lyrics are submitted by itunew3
Songwriter(s): Teni

Official lyrics by

Rate Fake Jersey by Teni (current rating: 7.89)
12345678910
Meaning to "Fake Jersey" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts