T.I BLAZE

- Wire Lyrics / with translations

Wire lyrics English translation
Letra de Wire en traducción al Español
Paroles de Wire traduction Française
Letra de Wire tradução Portuguesa
Wire songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Wire tradotto in Italiano
Wireの歌詞 日本語訳
Wire şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Wire на русском языке.
Tekst piosenki Wire po polsku
Wire 가사 한국어 번역
Wire-tekst Norsk oversettelse
Lirik Wire terjemahan bahasa Indonesia
Wire गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Wire songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Wire Ελληνική μετάφραση
Wire-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Wire คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Wire مترجمة إلى اللغة العربية
Wire歌詞中文翻譯
Nah once you go try am
Nah once I disconnect
No matter wetin sup, better days ahead o

Bonjour bonjour,oya j'mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red
I hope the situation is not immortal

Can you rest on you
Can you be my comforter
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o
Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun

Won ma mi,won ma mi
I don't go far far far.....
On a different pattern
From a very different world

I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan

I go dey,I go dey dey dеy,I go dey
I go dey from morning till night
Dey rеason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi

I go dey,I go dey dey dey,I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi

Nah once you go try am
Nah once I go disconnect
No matter wetin sup, better days ahead o
Bonjour bonjour,oya j'mapelle
Wetin dey sup wey everywhere red
I hope the situation is not immortal

Can you rest on you
Can you be my comforter
Anytime you see a soldier smile o
Green on green credit alert o

Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun gbaun
Gbaun gbaun

Won ma mi,won ma mi
I don't go far far far.....
On a different pattern
From a very different world

I no dey support am o
But kin gba wire le kan
Kin gba wire le kan

I go dey,I go dey dey dey,I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi
I go dey,I go dey dey dey,I go dey
I go dey from morning till night
Dey reason to make Muller,muller
Muller,muller ,wallahi

Wallahi ,wallahi,wallahi,wallahi

Watch Ti Blaze Wire video

Facts about Wire

✔️

Who wrote Wire lyrics?


Wire is written by T.i Blaze.
✔️

When was Wire released?


It is first released on May 12, 2023 as part of T.i Blaze's album "Dangerous Wavy Baby" which includes 6 tracks in total. This song is the 4th track on this album.
✔️

Which genre is Wire?


Wire falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song Wire?


Wire song length is 2 minutes and 24 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
1ce136665bc95c1151cf6a1e58081380
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): T.I BLAZE
Record Label(s): 2023 Dvpper Music
Official lyrics by
Rate Wire by T.i Blaze (current rating: 7.67)
12345678910

Meaning to "Wire" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Wire
T.i Blaze
My Life Sometimes Kilo Lock Up
Wire video
Latest Posts