T.I BLAZE

- Try Lyrics / with translations

Try lyrics English translation
Letra de Try en traducción al Español
Paroles de Try traduction Française
Letra de Try tradução Portuguesa
Try songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Try tradotto in Italiano
Tryの歌詞 日本語訳
Try şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Try на русском языке.
Tekst piosenki Try po polsku
Try 가사 한국어 번역
Try-tekst Norsk oversettelse
Lirik Try terjemahan bahasa Indonesia
Try गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Try songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Try Ελληνική μετάφραση
Try-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Try คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Try مترجمة إلى اللغة العربية
Try歌詞中文翻譯
[Intro:]
Hmm, ah-ah-ahh
(Yo)
Ayy-yeah, yeah-yeah, yeah
(Big Vibes)
Hmm, hmm-mm, hmm

[Verse 1:]
I get many thing wey dey bother my mind (bother my mind)
And if dem ask me, I tell them "brother, no mind oh" (no mind oh)
I no dey copy cat, I no dey cross my line
I dey low key dey grind oh (I dey low key dey grind oh)
Na everybody get time oh (na everybody get time oh)
Been a long time on the road (on the road)
Jejely cut my coat (jejely cut my coat)
I no fit give up, kept on tryin' (kept on tryin')
More shot for the goal (more shot for the goal)
[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)

[Verse 2:]
I'm up all time
All on Jah
Eni ton w'owo o kin wa'ja
I no fit dey wish my brother down
I no fit to dey call trouser for you gown
I no go fit run from God (run from God)
I came from the street, no joy oh (no joy oh)
Many men, six feet gone oh (six feet gone oh)
No more sorrow, only joy oh (no more sorrow, only joy oh)

[Chorus:]
I don try, I don try
I no fit to stop to try 'til I get enough money
Forget about konji
No girl go love you if you no get this money
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah (oju mi gan ti ri)
O rimi pe mo jade tan (o rimi pe mo jade tan)
K'araye malo rimi tan oh (k'araye malo rimi tan oh)
Oju mi gan ti ri nkan (oju mi gan ti ri nkan)
Oju mi gan ti ri, ayy-ayy (oju mi gan ti ri)
[Outro:]
('Rimi pe mo jade tan)
Yeah, ayy-ayy
(K'araye malo rimi tan oh)
Ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
Yeah, ayy, ayy-ayy
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah-ahh, yeah
(O rimi pe mo jade tan)
(K'araye malo rimi tan oh)
Ah-ahh, ah-ahh
(Oju mi gan ti ri nkan)
(Oju mi gan ti ri nkan, yeah-yeah)
Ah, ah-ahh, yeah-ayy
(Yo)
(Big Vibe)

Watch Ti Blaze Try video
Hottest Lyrics with Videos
962518d915a24190a9a18fdfed02e546
these lyrics are submitted by itunes3

Official lyrics by
Rate Try by T.i Blaze (current rating: 8.39)
12345678910

Meaning to "Try" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Try
T.i Blaze
Try video
Latest Posts