T.I BLAZE

- Testo di "Dodge" / with translations

Dodge lyrics English translation
Letra de Dodge en traducción al Español
Paroles de Dodge traduction Française
Letra de Dodge tradução Portuguesa
Dodge songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Dodge tradotto in Italiano
Dodgeの歌詞 日本語訳
Dodge şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Dodge на русском языке.
Tekst piosenki Dodge po polsku
Dodge 가사 한국어 번역
Dodge-tekst Norsk oversettelse
Lirik Dodge terjemahan bahasa Indonesia
Dodge गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Dodge songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Dodge Ελληνική μετάφραση
Dodge-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Dodge คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Dodge مترجمة إلى اللغة العربية
Dodge歌詞中文翻譯
Omo aya min ja like a connection lost..
Only jah go fit to reconstruct... 7 billion people go dey wait.. but still some people go die poor ..
Hmmm. I no pray make be my faith, longtime money chase fit to make a man craze ..
Some pain no fit to ever fade .... And sometimes e fit make a man ke

Shakira wey no like to think .. all her life on a Snapchat meme ..
Say nah format to trap dem boys all along Who no work no supposed chop .... Baby ahhh ooo ...

Run am today ma dola, Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo Steal from devil run to God
No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge... Ehi yaaa ooo
Run am today ma dola
Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo
Steal from dеvil run to God
No wan see my mate con dey dodge Chеvy an fa dodge... Ehi yaaa ooo
Ehiii yaaa oo Opolo ni mo fin dagbo...
Tanin baro, 2019 I Dey crack code
Alagbako.. ki ori maje kemi bato I Dey battle many battle many wars on a low I Dey battle Base on one or two kpolokpolo Kpolo kpolo, idi bi bomu bomu Shoni kolu?
No be your girl nah your turn as I Dey find way Majensonu, timoroun todun, emi ole gbo boda. Paulu as I Dey find way majen sonu ...

Run am today ma dola, Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo Steal from devil run to God No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge... Ehi yaaa ooo

Run am today ma dola, Komomi ma toyawo ..
Tobadun ma tolawo. Ehi yaaa ooo Steal from devil run to God ...
No wan see my mate con dey dodge Chevy an fa dodge... Ehi yaaa ooo

Watch Ti Blaze Dodge video
Hottest Lyrics with Videos
5b08aace4e0e3f0a5573236d422915ce
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by
Rate Dodge by T.i Blaze (current rating: 7)
12345678910

Meaning to "Dodge" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Dodge
T.i Blaze
Dodge video
Latest Posts