MAGIXX

- Sempe Lyrics / with translations

Sempe lyrics English translation
Letra de Sempe en traducción al Español
Paroles de Sempe traduction Française
Letra de Sempe tradução Portuguesa
Sempe songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Sempe tradotto in Italiano
Sempeの歌詞 日本語訳
Sempe şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Sempe на русском языке.
Tekst piosenki Sempe po polsku
Sempe 가사 한국어 번역
Sempe-tekst Norsk oversettelse
Lirik Sempe terjemahan bahasa Indonesia
Sempe गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Sempe songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Sempe Ελληνική μετάφραση
Sempe-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Sempe คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Sempe مترجمة إلى اللغة العربية
Sempe歌詞中文翻譯
Tell me what I've not seen before for my life
No be chise many man want to see me fall
My brother dem wan see me fall
As long as the outcome is income
I Dey for my grind
And I know all fingers them are not equal
My brother we are not equal se

Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised

Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo

The way me live my life
I dey like to dey live with style oooo
Me I go laugh, I go dance
Magbomo till the day I die
Omo sey na nobody go tell me
How to live my life ooo hmmm
No be lie ooo, hmmm
Ooohh ohhhh ohhhh
Malo fori bebe
When we dan dey for the streets
Oti pepe
All of those wey wanna be me
Wan ti Sempe ooooo, hmmm hmmm
If them want to try me gan gan aso
Wheel barrow no be keke
Pass the kpo, or pass the booze make we meze
All of those wey wanna be me
Wan ti sempe ooo, ohhh ohhh
C Ronaldo

Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised

Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo

Watch Magixx Sempe video
Hottest Lyrics with Videos
7b19dbab8d0ac99a814298b73987c4e1
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by
Rate Sempe by Magixx (current rating: 7.67)
12345678910

Meaning to "Sempe" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Sempe
Magixx
Sempe video
Latest Posts