MAGIXX

- 4 Days Lyrics / with translations

4 Days lyrics English translation
Letra de 4 Days en traducción al Español
Paroles de 4 Days traduction Française
Letra de 4 Days tradução Portuguesa
4 Days songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di 4 Days tradotto in Italiano
4 Daysの歌詞 日本語訳
4 Days şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни 4 Days на русском языке.
Tekst piosenki 4 Days po polsku
4 Days 가사 한국어 번역
4 Days-tekst Norsk oversettelse
Lirik 4 Days terjemahan bahasa Indonesia
4 Days गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
4 Days songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι 4 Days Ελληνική μετάφραση
4 Days-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง 4 Days คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية 4 Days مترجمة إلى اللغة العربية
4 Days歌詞中文翻譯
I just dey look your face
And I no fit to understand
How you makey my heart e race
Body dey sweet me
Jedi jedi for waist
And I no fit to concentrate no
And if you play me sef I no mind o
As long as we dey

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informatе
I been loving you for days

Fala fala
I be moving to your Salsa
Para para
Na your body make me calm down
Abеna please comply
I want to ease your mind
Omo Ologo ye ma gbala
I go make you sing hosanna
Give you attention
Like a soldier man

Something about Olivia
It's deeper than Mariana
Sweeter than my reefer
As we cruise into Ottawa
I'm just a lonely mister
Your company me I'm after
Thunder fire anybody
Wey wan put asunder
As I dun loss for your maze
I be longing for your taste
Make I give you informate
I been loving you for days
If I buy you aparté
Would you help me ascertain
Make I give you informate
I been loving you for days

Watch Magixx 4 Days video
Hottest Lyrics with Videos
22c89df4a8dbac8850f5063bc0a10e2d
these lyrics are submitted by itunes3

Official lyrics by
Rate 4 Days by Magixx (current rating: 8.27)
12345678910

Meaning to "4 Days" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
4 Days
Magixx
4 Days video
Latest Posts