MAGIXX

- Ori Mi Lyrics / with translations

Ori Mi lyrics English translation
Letra de Ori Mi en traducción al Español
Paroles de Ori Mi traduction Française
Letra de Ori Mi tradução Portuguesa
Ori Mi songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Ori Mi tradotto in Italiano
Ori Miの歌詞 日本語訳
Ori Mi şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Ori Mi на русском языке.
Tekst piosenki Ori Mi po polsku
Ori Mi 가사 한국어 번역
Ori Mi-tekst Norsk oversettelse
Lirik Ori Mi terjemahan bahasa Indonesia
Ori Mi गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Ori Mi songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Ori Mi Ελληνική μετάφραση
Ori Mi-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Ori Mi คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Ori Mi مترجمة إلى اللغة العربية
Ori Mi歌詞中文翻譯
Wake up in the early morning
Man I stretch up
Hustle cause I no dey find love for Lagos
And you know am steady working for dat paper
Smoke a blunt when we paste for location

If ever knew me then
You go hail us
Na why me no me trust no friend
Trust no neighbors
Put me trust in jah
E no Dey fail us oooooo

And money na the koko
After money owo lo she koko sir
When I pull up for the condo
Everybody dem dey dance the robosaa
Magixx omo ologo
I no go ever fall I be old soldier
You no sey timе no dey go slow
Omo sey na one lifе we dey

Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo
Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo

So many thing for my mind
So me spark up the j
Make bukata no go drive me insane
Ontop sey I go buss their speaker
Omogoriola I go bust them speaker

Me no Dey find something
Wey no Dey find me again
Me nuh go hard to through the sun and the rain
You know me I'm the girl them sugar
Omo goriola I go bust their speaker

And money na the koko
After money owo lo she koko sir
When I pull up for the condo
Everybody dem dey dance the robosaa
Magixx omo ologo
I no go ever fall I be old soldier
You no sey time no dey go slow
Omo sey na one life we dey

Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo
Ma sho oun ti ba fe ah ah
Kori gberekomi gberekomi oo
Kori gberekomi gberekomi oo

Watch Magixx Ori Mi video
Hottest Lyrics with Videos
23708ba4be4c8dad186f81f1c98b143e
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by
Rate Ori Mi by Magixx (current rating: 7.39)
12345678910

Meaning to "Ori Mi" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Ori Mi
Magixx
Ori Mi video
Latest Posts