play youtube video
Forever
Khaid
Forever video

KHAID

- Forever Lyrics

I swear my eyes don dey close
Tears fell down when I check my f*cking phone
Going number one now that you're already gone
Ain't no competition you're forever on the throne

'Cause you be dey yearn but dem no gree understand you
Lyrically saying what you've been through
'Member missing our flight to bulgarium
Say make I stay for bed make I no sleep for table

So forever, let there be light
Ohh Ahh
Forever, let there be light
Ohh Ahh
Imọlẹ, you hold the light
Ohh Ahh
Forever, let there be light
Ohh Ahh
Big bro, you never give up, you are big fighter
Anybody try, you dey dapada
I know sey you dey watch over us wey dey gaza
Many dey vex 'cause you became a superstar
Where do legends go
Where do legends go
Watch over my big bro
And take over his body and soul

'Cause you be dey yearn but dem no gree understand you
Lyrically saying what you've been through
'Member missing our flight to bulgarium
Say make I stay for bed make I no sleep for table

So forever, let there be light
Ohh Ahh
Forever, let there be light
Ohh Ahh
Imọlẹ, you hold the light
Ohh Ahh
Forever, let there be light
Ohh Ahh

Watch Khaid Forever video

Facts about Forever

✔️

Who wrote Forever lyrics?


Forever is written and performed by Khaid.
✔️

When was Forever released?


It is first released on September 19, 2023.
✔️

Which genre is Forever?


Forever falls under the genre Worldwide.
Hottest Lyrics with Videos
1690d01054b5a800598846b045321e98

check amazon for Forever mp3 download
these lyrics are submitted by MXM3
Songwriter(s): Khaid
Record Label(s): 2023 NEVILLE RECORDS
Official lyrics by

Rate Forever by Khaid (current rating: 7.45)
12345678910

Meaning to "Forever" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts