KHAID

- No Time Lyrics / with translations

No Time lyrics English translation
Letra de No Time en traducción al Español
Paroles de No Time traduction Française
Letra de No Time tradução Portuguesa
No Time songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di No Time tradotto in Italiano
No Timeの歌詞 日本語訳
No Time şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни No Time на русском языке.
Tekst piosenki No Time po polsku
No Time 가사 한국어 번역
No Time-tekst Norsk oversettelse
Lirik No Time terjemahan bahasa Indonesia
No Time गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
No Time songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι No Time Ελληνική μετάφραση
No Time-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง No Time คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية No Time مترجمة إلى اللغة العربية
No Time歌詞中文翻譯
Omalicha tell me if na Lambo e dey come right to your place
Girl you know say you dey mesmerize me anything wey I see your face
Ice out your wrist I no really wan care wetin bad belle then go say
Girl you say I dey ginger my soul, for your case I go cause gobe

But she say oh no
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
Awn awn
And I say oh no
Even if you wan leave me go
Make you try to deylet me know
I go distance myself on code

Because time no dey (Eh eh eh)
Time no dey (Eh eh eh eh)
Call me back before me I go craze (Eh eh eh)
Time no dey (Eh eh eh)
Time no dey (Eh eh eh eh)
If you leave me my girl I go craze (Eh eh eh)

Girl you know me I under
Any n**** try dey go 6 ft under
Follow who know road e don cut my sandals
Girl na your back wey cause quanter

Oh
Girl me I reason you
Girl me I reason you
I no fit dey decieve you
I no fit confuse
I go give you love x2
Gimme chance make I finish you

But she say oh no
That thing wey you dey do me so
E dey ginger body and soul
E dey ginger body and soul
And I say oh no
Even if you wan leave me go
Make you try to dey let me know
I go distance myself on code

Because time no dey (Eh eh eh)
Time no dey (Eh eh eh eh)
Call me back before me I go craze (Eh eh eh)
Time no dey (Eh eh eh)
Time no dey (Eh eh eh eh)
If you leave me my girl I go craze (Eh eh eh eh)
Eh eh eh, eh eh eh eh

Watch Khaid No Time video
Hottest Lyrics with Videos
c055638dadb04bea03309cce1b92f7eb
these lyrics are submitted by gsba3

Official lyrics by
Rate No Time by Khaid (current rating: 7)
12345678910

Meaning to "No Time" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
No Time
Khaid
No Time video
Latest Posts