KAY DICE


God On Ma Mind Lyrics

[verse 1]
God on ma mind
The devil may cry but charley me ano dey biss what them
dey talk for ma behind.
I grind with the light
Young nigga go shine
The hustle no be easy but charley ibi God wey we dey spy
yeah
I go on ma knees adey pray to God sey when i release
Although the lines adey rep no be easy but charley nigga
for blow up some fees
Momma aint pleased
I rap with ma fees how we go do am i wanna blow greens
just with a kudi and ma f*cking dreams
Yeah
I go to bed every night with you God on ma mind
I need to see your light
I need a better life blowing up every night
Make me a better man prayer of a bother man
Uh look at a nigga go grinding for better days grinding
for rainy days grinding for one day I'll make it day
praying that we see the sun shine anyday
Never dey see top ano dey give up
God on ma mind part of ma grind
I kill for the beat top never be small talk
Feeling the rhymes God on ma mind
You wan kill ma vibe ibi immortal
You're wasting your time
Adey the road top tryna go high ino bi small talk God on
ma mind
[verse 2]
I'm loving the grind tryna get it for a very long time
Enkasa me kae adey come blow blow up your mind yeeah
Anever dey joke taking ma time i'm feeling the flow
The devil dey lie The thing you dey do you never go fly
woah
Ma grandma just died it hurts heart is broken but i
still get to work
I'm putting ma ass to work nobody gets how i work
Young nigga go fly like EL
Lyrics be hot pass hell
King cooked up the beat I'm bringing the heat check out
ma heat yeah
God on ma mind he dey check every step adey take you
know what every breath that i take every friend that i
make every flow that i bake tryna get it get it get it
Ago work everyday Ago rap like Usain on the track I aint
stopping of course I aint rapping enough Yeah
Gimme the mic lemme tell them ma mind
I got God on ma mind and i aint got your time
Who got potential
I need more angles
Where did the beat go
Strap in your seat tho
We going live too
Straight from the button with God on ma mind
woah woah woah
kaydice
You figure it's late but ano dey worry with God i
relate.
I see them coming at me army of enemies, wan suck ma
energy u go gotta be kidding me. Burnt the pages now I'm
cool
Yo you feeling me? God on ma mind He be so far from
failing me. Look at me.
I know them go hate buh
Ino be ma case
Me ano dey biss
your fake saf be fake
lets talk about real bruh
Ino be today yeah
Ma nigga wan grind uh with God on ma mind

Hottest Lyrics with Videos
6347fa082b32c127869c51bd135bea84

check amazon for God On Ma Mind mp3 download
these lyrics are submitted by partner in crime
Songwriter(s): Partners-N-Crime

Official lyrics by

Rate God On Ma Mind by Kay Dice (current rating: 8.09)
12345678910
Meaning to "God On Ma Mind" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts