JOEBOY

- Blessings Lyrics / with translations

Blessings lyrics English translation
Letra de Blessings en traducción al Español
Paroles de Blessings traduction Française
Letra de Blessings tradução Portuguesa
Blessings songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Blessings tradotto in Italiano
Blessingsの歌詞 日本語訳
Blessings şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Blessings на русском языке.
Tekst piosenki Blessings po polsku
Blessings 가사 한국어 번역
Blessings-tekst Norsk oversettelse
Lirik Blessings terjemahan bahasa Indonesia
Blessings गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Blessings songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Blessings Ελληνική μετάφραση
Blessings-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Blessings คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Blessings مترجمة إلى اللغة العربية
Blessings歌詞中文翻譯
[Intro]
Oho-owee yeah, yeah, yeah
Oh, I think I drank too much

[Chorus]
Omo na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings
Wey we all dey find

[Verse 1]
BABA God abeg abeg o
I don't want to carry last o
Na why I dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah)
BABA God abeg o
I no want to carry last o
Na why I Dey pray and fast o
Make my matter make e no go cast o (Yeah, yeah, yeah)

[Bridge]
Because na blessings on blessings on blessings
I Dey find
Na blessings on blessings on blessings
Wey me I Dey find
[Verse 2]
Answer me
Make your blessings cover me
I no Dey you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and Dey guide me
Oluwa joor
Answer me
Make your blessings cover me
I know say you dey see wetin I no see
So make you just dey protect and dey guide me

[Chorus]
Because na blessings on blessings on blessings
Wey me I dey find
Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find
So don't worry my brother
My sister you go get your time
'Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find

[Outro]
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo-yo-yo
O yo-yo-yo
(Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)

Watch Joeboy Blessings video

Facts about Blessings

✔️

Who wrote Blessings lyrics?


Blessings is written by Ezeani Chidera Godfrey, Kevin Chukwuneye Akpewe, Joseph Akinwale Akinfenwa-donus.
✔️

When was Blessings released?


It is first released on November 08, 2019 as part of Joeboy's album "Love & Light" which includes 5 tracks in total. This song is the 4th track on this album.
✔️

Which genre is Blessings?


Blessings falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Blessings?


Blessings song length is 2 minutes and 30 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
a828ba53075012e3e2e28dbb26ed9e01
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Ezeani Chidera Godfrey, Kevin Chukwuneye Akpewe, Joseph Akinwale Akinfenwa-Donus
Record Label(s): 2019 Banku Music Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
Official lyrics by
Rate Blessings by Joeboy (current rating: 5.83)
12345678910

Meaning to "Blessings" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts