JOEBOY

- Baby Lyrics / with translations

Baby lyrics English translation
Letra de Baby en traducción al Español
Paroles de Baby traduction Française
Letra de Baby tradução Portuguesa
Baby songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Baby tradotto in Italiano
Babyの歌詞 日本語訳
Baby şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Baby на русском языке.
Tekst piosenki Baby po polsku
Baby 가사 한국어 번역
Baby-tekst Norsk oversettelse
Lirik Baby terjemahan bahasa Indonesia
Baby गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Baby songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Baby Ελληνική μετάφραση
Baby-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Baby คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Baby مترجمة إلى اللغة العربية
Baby歌詞中文翻譯
[Intro]
The one (The one, the one, the one, the one, the one, the one)

[Verse 1]
What I fit do to get your love
Girl I don give you all I got but it's not enough for you
Shey u fire me catapult of love
Na why be say I no fit get enough of you

[Chorus]
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare, wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

[Refrain]
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you
Oh no, no

[Chorus]
Wetin be that
Nothing I can't do
For ma baby
Ma bebe
Anytime wey you need me come through
Mo ma sare
Ma sare wole
Wetin be that
Nothing I can't do for ma bebe
Ma bebe
Ma shawty oreke
Ma bebe ma bebe eh

[Verse 2]
What you wanna do girl
Where you wan go
'Cos anywhere you go, girl
I go follow go
Cos I like the way you back it up
The way you go down low
And that's the reason they be hating on you, who are those?
Baby you the baddest
Step on the dance floor and show your madness
I will be your king
You will be my royal highness
Out of all the girl them you are the flyest

[Refrain]
Baby shey u dey for me
As I dey for you
Baby shey you dey for me
As I dey for you

Watch Joeboy Baby video

Facts about Baby

✔️

Who wrote Baby lyrics?


Baby is written and performed by Joeboy.
✔️

When was Baby released?


It is first released on November 08, 2019 as part of Joeboy's album "Love & Light" which includes 5 tracks in total. This song is the opening track on this album.
✔️

Which genre is Baby?


Baby falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Baby?


Baby song length is 2 minutes and 45 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
d94d9fbf5d014cff04f0df77ab2f2324
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Joeboy
Record Label(s): 2019 Banku Music Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
Official lyrics by
Rate Baby by Joeboy (current rating: 8)
12345678910

Meaning to "Baby" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts