FLAVOUR

- Oppressor Lyrics / with translations

Oppressor lyrics English translation
Letra de Oppressor en traducción al Español
Paroles de Oppressor traduction Française
Letra de Oppressor tradução Portuguesa
Oppressor songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Oppressor tradotto in Italiano
Oppressorの歌詞 日本語訳
Oppressor şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Oppressor на русском языке.
Tekst piosenki Oppressor po polsku
Oppressor 가사 한국어 번역
Oppressor-tekst Norsk oversettelse
Lirik Oppressor terjemahan bahasa Indonesia
Oppressor गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Oppressor songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Oppressor Ελληνική μετάφραση
Oppressor-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Oppressor คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Oppressor مترجمة إلى اللغة العربية
Oppressor歌詞中文翻譯
[Intro]
Original rude boy Mr. Flavour
Pon the dancehall
Dem don't know

[Bridge]
Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup O
Kwanagida no be Marriage O
[Pre-Chorus]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine O
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That's why anywhere we go
They show me love eh

[Chorus]
Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor
Eh oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

[Verse 1]
I'm just a jolly fellow
I no dey like wahala
I do my thing my own way
Dey your lane
I dey my own lane O
[Pre-Chorus]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine O
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That's why anywhere we go
They show me love O

[Chorus]
Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor
Eh oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

[Verse 2]
Baby wey dey piom piom piom
Your time don dey go go go go
Johny wey no like em baby oh
Another man go take your baby oh
Driver wey dey go wa wa wa wa
Sofly no go jam somebody
Oga wey dey chop money
Whistle blower don dey blow blow
Eburu jee eburu naa
So ndi oppressor
Eburu jee eburu naa
Nekwa so ndi oppressor
My hand no dey
So ndi oppressor
Flavour nwa
So ndi oppressor
[Bridge]
Kinkana no dey sour
Khaki no be leather
Okro no be soup O
Kwanagida no be marriage O

[Pre-Chorus]
My life is better than
All the people wey dey jealous me
They want to take away my sunshine O
Dem no wan make I drink water drop cup
I'm covered by the blood eh
That's why anywhere we go
They show me love eh

[Chorus]
Oppressor (eh) - oppressor oppressor oppressor oppressor
Oppressor
Eh oppressor
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor
I no mind dem, I no send dem
Oppressor oppressor oppressor oppressor

Watch Flavour Oppressor video

Facts about Oppressor

✔️

Who wrote Oppressor lyrics?


Oppressor is written and performed by Flavour.
✔️

When was Oppressor released?


It is first released on June 17, 2017 as part of Flavour's album "Ijele the Traveler" which includes 17 tracks in total. This song is the 12nd track on this album.
✔️

Which genre is Oppressor?


Oppressor falls under the genre World.
✔️

How long is the song Oppressor?


Oppressor song length is 3 minutes and 48 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
85853461c9caf76ad271753332d4abba
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Flavour
Record Label(s): 2020 2NITE MUSIC GROUP
Official lyrics by
Rate Oppressor by Flavour (current rating: 7)
12345678910

Meaning to "Oppressor" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Oppressor
Flavour
Oppressor video
Latest Posts