BURNA BOY

- Rizzla Lyrics / with translations

Rizzla lyrics English translation
Letra de Rizzla en traducción al Español
Paroles de Rizzla traduction Française
Letra de Rizzla tradução Portuguesa
Rizzla songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Rizzla tradotto in Italiano
Rizzlaの歌詞 日本語訳
Rizzla şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Rizzla на русском языке.
Tekst piosenki Rizzla po polsku
Rizzla 가사 한국어 번역
Rizzla-tekst Norsk oversettelse
Lirik Rizzla terjemahan bahasa Indonesia
Rizzla गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Rizzla songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Rizzla Ελληνική μετάφραση
Rizzla-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Rizzla คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Rizzla مترجمة إلى اللغة العربية
Rizzla歌詞中文翻譯
[Chorus]
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make i unlock the ginger (ebano)
Any style i deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh
Omo Mamarazi lomo yeah
[Verse 1]
Oshen bubble Oshen bubble
E be like you dey see double
You dey see double
When the gbedu enter you
Say e go dey ginger you
Them be think say we dey joke
Now they see say no be joke
As the matter develop
I say make i let you know
Say lati kekere (Lati kekere)
Lati kekere n'imoti hustle
Moti'm bubble
Eh malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto

[Chorus]
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make i unlock the ginger (ebano)
Any style i deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
[Bridge]
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade
Koruko tito Koruko gbaru olade

[Verse 2]
Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla
Baby i surrender
Oloshe de gbogbo ko togbo seye oh
I no know wetin to talk that day
That day wey you waka pass my way
Mi olegbaro omoge oh
Malo moto, ginger me
Party oma sareju moto
Sareju moto

[Chorus]
Oya pass me the rizzla (ebano)
Make i unlock the ginger (ebano)
Any style i deliver (ebano)
Anybody wey no like make they comot there
But they no geti liver (ebano)
Some of them na deceivers (ebano)
Omo kon tufe jaiye Monaco
But them no geti Visa (ebano)
Omo nbero, omo yeeh oh (omo)
Omo Mamarazi lomo yeah (omo omo)
[Outro]
Oni lai la ila nla
Oni kpami kpoi dinlala
Neni mi o no like am rola nla

Watch Burna Boy Rizzla video

Facts about Rizzla

✔️

Who wrote Rizzla lyrics?


Rizzla is written and performed by Burna Boy.
✔️

When was Rizzla released?


It is first released on November 25, 2015 as part of Burna Boy's album "On a Spaceship" which includes 20 tracks in total. This song is the 8th track on this album.
✔️

Which genre is Rizzla?


Rizzla falls under the genre Afro-Beat.
✔️

How long is the song Rizzla?


Rizzla song length is 3 minutes and 32 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
bbd77c8119171085fdb020f0dce3d6de
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Burna Boy
Record Label(s): 2015 Spaceship Entertainment
Official lyrics by
Rate Rizzla by Burna Boy (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Rizzla" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts