BURNA BOY


Normal Lyrics

[Intro]
Oya shogo logo, omo logo
Lora motto, kólé tomorrow
Naira kobo, owoni koko
I see the future mo loju kokoro
Ayé le cococo, issa joko
And if you blow, jijo coco
Shogo logo, oh, oh, omo logo
Man shogolo

[Chorus]
Toba le gbe mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
[Verse]
Toba le gbé mi de bẹ
Only the money, gbé mi de bẹ
People dey doubt, say e sure for me ké?
Rich nigga before I signed to label
I dey grind from day one 'cause I like to make sense
Onе, two girls and I want them naked
Monogamy, it's overratеd
Need more girls 'cause my brother dey there
And we like to make friends
Once in a year
Try to dey knack somebody girlfriend
Find one sweet one, carry debe
To bá lọ gọ́, wárí meme oh

[Chorus]
Toba le gbé mi de bẹ, I go follow
I no like trouble
Don't like catching feelings
A bo ri bí mo ṣe gawu, gawu
I no get many padi
Gyal dem dey pack like sardine
Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
Normal, normal
It be normal, normal
Normal, normal (Normal, oh)
Normal, normal (Omo logo, logogo)
Normal, normal (wọn wá mi leko)
Normal, normal
[Outro]
Toba lé gbe mi de be, I go follow

Watch Burna Boy Normal video
Hottest Lyrics with Videos
cafbe4d43a4fd01d7a5736cc6f4f6b1a

check amazon for Normal mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Burna Boy, MAG
Record Label(s): Spaceship Records, Bad Habit, 2023 Atlantic Recording Corporation
Official lyrics by

Rate Normal by Burna Boy (current rating: 6.82)
12345678910
Meaning to "Normal" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts