BURNA BOY

- On Form Lyrics / with translations

On Form lyrics English translation
Letra de On Form en traducción al Español
Paroles de On Form traduction Française
Letra de On Form tradução Portuguesa
On Form songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di On Form tradotto in Italiano
On Formの歌詞 日本語訳
On Form şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни On Form на русском языке.
Tekst piosenki On Form po polsku
On Form 가사 한국어 번역
On Form-tekst Norsk oversettelse
Lirik On Form terjemahan bahasa Indonesia
On Form गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
On Form songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι On Form Ελληνική μετάφραση
On Form-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง On Form คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية On Form مترجمة إلى اللغة العربية
On Form歌詞中文翻譯
[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me
[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Interlude]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

[Verse 2]
If I hear, if I hеar say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we bе loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Bridge]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

Watch Burna Boy On Form video

Facts about On Form

✔️

Who wrote On Form lyrics?


On Form is written by Burna Boy, P2j, Ashton Sellars.
✔️

When was On Form released?


It is first released on August 24, 2023 as part of Burna Boy's album "I Told Them..." which includes 15 tracks in total. This song is the 2nd track on this album.
✔️

Which genre is On Form?


On Form falls under the genre Pop.
✔️

How long is the song On Form?


On Form song length is 3 minutes and 43 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
a3248a27db5e5ea4088f1a1f8595fce2
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Burna Boy, P2J, Ashton Sellars
Record Label(s): Spaceship Records, Bad Habit, 2023 Atlantic Recording Corporation
Official lyrics by
Rate On Form by Burna Boy (current rating: 5.50)
12345678910

Meaning to "On Form" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts