BURNA BOY

- Anybody Lyrics / with translations

Anybody lyrics English translation
Letra de Anybody en traducción al Español
Paroles de Anybody traduction Française
Letra de Anybody tradução Portuguesa
Anybody songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Anybody tradotto in Italiano
Anybodyの歌詞 日本語訳
Anybody şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Anybody на русском языке.
Tekst piosenki Anybody po polsku
Anybody 가사 한국어 번역
Anybody-tekst Norsk oversettelse
Lirik Anybody terjemahan bahasa Indonesia
Anybody गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Anybody songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Anybody Ελληνική μετάφραση
Anybody-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Anybody คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Anybody مترجمة إلى اللغة العربية
Anybody歌詞中文翻譯
[Intro]
Eheeenn, Ehennnn
Gbese
Ehennn, Ehennn

[Verse 1]
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something
[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special
[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Watch Burna Boy Anybody video

Facts about Anybody

✔️

Who wrote Anybody lyrics?


Anybody is written by Venna, P2j, Burna Boy.
✔️

When was Anybody released?


It is first released on July 25, 2019 as part of Burna Boy's album "African Giant" which includes 19 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Anybody?


Anybody falls under the genres Hip-Hop, Rap.
✔️

How long is the song Anybody?


Anybody song length is 3 minutes and 08 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
913fbd9aba5f0086c3e893777156d939
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Venna, P2J, Burna Boy
Record Label(s): 2019 Atlantic Recording Corporation for the United States and WEA International Inc for the world outside of the United States excluding Africa A Wa
Official lyrics by
Rate Anybody by Burna Boy (current rating: 7.18)
12345678910

Meaning to "Anybody" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts