BURNA BOY

- Comma Lyrics

[Intro]
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una know say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot for your feelings oh comma

[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to dey sing loud
If you like the vibe I dey bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi

[Outro]
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
Your body bad, your body bad, oh
I dey see comma there
With your fake breast, with the silicon, girl
I dey see comma there
With your booty so big and your leg so slim baby
I dey see comma there
Tell me why your skin so light and your elbow black, baby?
I dey see comma there
I dey see comma there
I dey see comma, comma, comma there
I dey see comma there
I dey see comma there
Comma there
This is for all my comma babes, mehn
Comma way

Watch Burna Boy Comma video

Facts about Comma

✔️

Who wrote Comma lyrics?


Comma is written by Chisom Faith Ezeh, Burna Boy.
✔️

When was Comma released?


It is first released on August 12, 2020 as part of Burna Boy's album "Twice As Tall" which includes 15 tracks in total. This song is the 7th track on this album.
✔️

Which genre is Comma?


Comma falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Comma?


Comma song length is 2 minutes and 50 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
06d1916cfde5caba6141a2b0c7e29884

check amazon for Comma mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Chisom Faith Ezeh, Burna Boy
Record Label(s): 2020 Atlantic Recording Corporation
Official lyrics by

Rate Comma by Burna Boy (current rating: 7.86)
12345678910

Meaning to "Comma" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts