YOUNG JONN

- Strika Lyrics / with translations

Strika lyrics English translation
Letra de Strika en traducción al Español
Paroles de Strika traduction Française
Letra de Strika tradução Portuguesa
Strika songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Strika tradotto in Italiano
Strikaの歌詞 日本語訳
Strika şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Strika на русском языке.
Tekst piosenki Strika po polsku
Strika 가사 한국어 번역
Strika-tekst Norsk oversettelse
Lirik Strika terjemahan bahasa Indonesia
Strika गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Strika songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Strika Ελληνική μετάφραση
Strika-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Strika คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Strika مترجمة إلى اللغة العربية
Strika歌詞中文翻譯
This thing like DejaVu and I must say this to you
That I'm feeling every single thing that you do
Ọmọ you know what di do
Oh shima
Butter my bread o shima
You dey cause commotion shima
If you give me your cosign shima, e dey go far
She wanna cuddle till morning
Me I no dey house I'm looking for money, honey
Life of the bar, gbogbo ọmọ lo mọ mi
Only you that I've been falling, falling
Be my strika my number 9
Many kele but you're my number 1
Iwọ nikan ni, ko ma dẹ sọmọ naa
Ko ma dẹ sọmọ naa
L O
Say love to your daddy and your mummy for giving you this kind beauty
V E
Big love to Baba to wa loke as he do this kind thing
You
My number 1, many kele but you're my number 1

Nothing I do is ever enough
Everything I dey do am for love
Give me your party jollof uhn uhn
You know I gbadun you normally (Normal)
And you take care of me properly (Properly o)
You give me something emotionally
Deeper than anybody eyes can see o
She wanna cuddle till morning
Me I no dey house I'm looking for money, honey
Life of the bar, gbogbo ọmọ lo mọ mi
Only you that I've been falling, falling
Be my strika my number 9
Many kele but you're my number 1
Iwọ nikan ni, ko ma dẹ sọmọ naa
Ko ma dẹ sọmọ naa
L O
Say love to your daddy and your mummy for giving you this kind beauty
V E
Big love to Baba to wa loke as he do this kind thing
You
My number 1,many kele but you're my number 1

Watch Young Jonn Strika video

Facts about Strika

✔️

When was Strika released?

Strika is first released on November 28, 2025 as part of Young Jonn's album "Blue Disco" which includes 21 tracks in total. This song is the 11st track on this album.
✔️

Which genre is Strika?

Strika falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song Strika?

Strika song length is 2 minutes and 42 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
3203034e9393d873f8ba66bf466ad709
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): 2025 Chocolate City Music
Official lyrics by
Rate Strika by Young Jonn (current rating: 6.91)
12345678910

Meaning to "Strika" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Strika
Young Jonn
Strika video
Latest Posts