WIZKID

- Reckless Lyrics / with translations

Reckless lyrics English translation
Letra de Reckless en traducción al Español
Paroles de Reckless traduction Française
Letra de Reckless tradução Portuguesa
Reckless songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Reckless tradotto in Italiano
Recklessの歌詞 日本語訳
Reckless şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Reckless на русском языке.
Tekst piosenki Reckless po polsku
Reckless 가사 한국어 번역
Reckless-tekst Norsk oversettelse
Lirik Reckless terjemahan bahasa Indonesia
Reckless गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Reckless songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Reckless Ελληνική μετάφραση
Reckless-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Reckless คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Reckless مترجمة إلى اللغة العربية
Reckless歌詞中文翻譯
[Refrain]
Dem inna, inna, inna, inna, inna (No lie)
I know sey dem go pray on my downfall
I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
Me never let them play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
Don't know why they pray on my downfall
But we nah dem go play on my banjo
Never

[Verse 1]
I got a reason I got so much to give
Showered in blessings, now my cup's runnin' over
I no dey give a man, more than what he deserve
'Cause they still dey bite the hand wey dey feed them
My baby tellin' mе to pose for the media
I got a bеlief, I don't talk my [?]
Melody sweet but you know sey man so G'd up, yeah
That's why the girls dem follow the leader

[Pre-Chorus]
Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, starboy make a move, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice
So my whole life
And I go do anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin' plays all night
All night, all night

[Chorus]
No console, now everybody dancin' for me
I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Hol' on)

[Refrain]
Dem inna, inna, inna, inna, inna (Spiritual)
Ah know see dem go pray on my downfall
I'm still a winner, winner, winner, winner, winner (Spiritual)
Me never let dem play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna (Oh na-na)
Don't know why dem pray on my downfall (Oh yeah)
But we nah dem go play on my banjo
Never

[Verse 2]
Excuse me ma
No be my fault say the girls no wan free me now (Yeah)
And you don't wanna get no passa with my G's, you know
Say me know they do the talking 'bout my P's, you know
Yeah that Starboy flex, take it easy now
Summer body but your thing isn't seasonal
Shape like a bottle, rub it like a genie style uh
Got me thinkin' I wanna please you, ma
Bad gyal take your stress away

[Refrain]
Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, starboy make a move, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice;
So my whole life
And I go anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin' plays all night
All night, all night

[Chorus]
No console, now everybody dancin' for me
I'm on the move, no be Keke, now everybody askin' for me
I dey go collect wetin baba God dey destin' for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night

[Bridge]
Some try, but they never scared nobody, yeah
Badman like me, never fear nobody
When you play my riddim, omoge, sumo mi (Oh yeah)
This jam, make you wanna free your body
Come like say, me no go give you worries (Oh)
Gyals dem never give me bad energy
All these TLC, I got 'em creepin' on me
Oh yeah, I no go worry 'bout jealousy

[Outro]
My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby ke fun me gan, til the mornin'
O se gan, o se gan
My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby se fun me gan til the mornin', oh woah-woah, oh woah, yeah
Starboy

Watch Wizkid Reckless video

Facts about Reckless

✔️

Who wrote Reckless lyrics?


Reckless is written and performed by Wizkid.
✔️

When was Reckless released?


It is first released on October 15, 2020 as part of Wizkid's album "Made In Lagos" which includes 14 tracks in total. This song is the opening track on this album.
✔️

Which genre is Reckless?


Reckless falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Reckless?


Reckless song length is 3 minutes and 53 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
99ead1adbc95fae08c61162ffd3a944c
these lyrics are submitted by GGEN3
Songwriter(s): Wizkid
Record Label(s): 2020 Starboy Entertainment Ltd , under exclusive license to RCA Records
Official lyrics by
Rate Reckless by Wizkid (current rating: 8)
12345678910

Meaning to "Reckless" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts