play youtube video
No Limit
Timaya

TIMAYA

- No Limit Lyrics

You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa my body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I'm crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, mans gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit

I feel good and I feel so nice
And the boy so far from loss (ehh)
Step inna the place everybody dem know
Say the boy so dangerous
Where dem? where dem? who dem be?
Where dem? where dem? Who dem dey?
When you turn your radio
And you on your TV na my face una must to see

You make me go tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipati
You make me go tipapatipati gbongbontigbongbon
I'm crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man's gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit

See! me I dey live my life, I no get your time
Call me anti-social
Check my style you go know say
My Mclaren no be Toyota
All of my girls them a feel me
From Jo'burg down to Elegushi
All the money when I get for my lifetime
I swear I no know the total
You make me go tipapatipatipatipatipa
You make me go tipapatipatipatipatipa
My body electric
Me make me go gbas gbos (right) tipapatipatipatipatipa
You make me tipapatipati gbongbontigbongbon
I'm crazy (oouuh jaga)
Chulo gat no limit (right)
Mans gat no limit (rigth)
Chulo gat no limit, everybody know me I gat no limit
Whenever me come dem feel it, man's gat no limit
Chulo gat no limit, me gat style, me I gat no limit

Watch Timaya No Limit video

Facts about No Limit

✔️

When was No Limit released?


No Limit is first released on November 18, 2020 as part of Timaya's album "Gratitude" which includes 15 tracks in total. This song is the 4th track on this album.
✔️

Which genre is No Limit?


No Limit falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song No Limit?


No Limit song length is 3 minutes and 16 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
8af8e43ed29806e44748c2ae5ed9aed7

check amazon for No Limit mp3 download
these lyrics are submitted by gsba1
Record Label(s): 2020 DM Records Limited ONErpm
Official lyrics by

Rate No Limit by Timaya (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "No Limit" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts