TIMAYA

- Dem Mama Lyrics / with translations

Dem Mama lyrics English translation
Letra de Dem Mama en traducción al Español
Paroles de Dem Mama traduction Française
Letra de Dem Mama tradução Portuguesa
Dem Mama songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Dem Mama tradotto in Italiano
Dem Mamaの歌詞 日本語訳
Dem Mama şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Dem Mama на русском языке.
Tekst piosenki Dem Mama po polsku
Dem Mama 가사 한국어 번역
Dem Mama-tekst Norsk oversettelse
Lirik Dem Mama terjemahan bahasa Indonesia
Dem Mama गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Dem Mama songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Dem Mama Ελληνική μετάφραση
Dem Mama-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Dem Mama คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Dem Mama مترجمة إلى اللغة العربية
Dem Mama歌詞中文翻譯
I say they done come
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)
Nothing we do them
(iyo, iyo, iyo, iyo, iyo, iyo)

Nigeria na my country oh
Bayelsa na my state oh
This na reality
Well e bin happen for Bayelsa oh
Nineteen Ninety nine oh
I swear I no go forget am oh
When them kill the people oh
And they make the children them orphans oh
Any time wey I think am oh
Water dey pour from my eyes oh
Somebody say make I leave am oh
But I say me I must talk am oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

Na so them march dey go iyo
Ten thousand soldiers for road iyo
Ask them where them dey go
Them say them dey go Bayelsa oh
Which place for Bayelsa
One village they call Odi oh
Na im them enter our village
and rape our young girls
And make us homeless oh (chai)
Them kill our mama iyo
Them kill our ppaa iyo
Them kill our brothers
Them kill our sisters
And make us homeless oh Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo
Everybody dey cry oh
I say Government them bad oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

I don die oh
Poverty no good at all oh (chai)
Everyday for Nigeria
Na so the people them dey die oh
Eeeehhh, our government oh
Na why una make us dey cry oh
OOooh, everyday for Nigeria
Na so the people dem dey die oh
Them commot for house for morning oh
Money no dey for your hand oh
Police go stop you for road
Them go collect the one wey you get oh
Them lay allegation for your head oh
For wetin you no do iyo
Before you go know
My brother, you don dey inside cell oh

I say them don kill them mama eh (eh eh)
Them don kill them papa eh
I say them don kill them mama
them papa them mama them papa them mama eh
I say they done kill them mama eh them papa eh ah
them mama eh ah
Wetin we go do iyo
Do iyo
Say do iyo

Watch Timaya Dem Mama video

Facts about Dem Mama

✔️

Who wrote Dem Mama lyrics?


Dem Mama is written and performed by Timaya.
✔️

When was Dem Mama released?


It is first released on July 25, 2007 as part of Timaya's album "True Story" which includes 11 tracks in total. This song is the 5th track on this album.
✔️

Which genre is Dem Mama?


Dem Mama falls under the genre World.
✔️

How long is the song Dem Mama?


Dem Mama song length is 4 minutes and 09 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
11a0b70f432462eb3e04bdd7784bf371
these lyrics are submitted by musixmatch2
Songwriter(s): Timaya
Record Label(s): iROKING Ltd
Official lyrics by
Rate Dem Mama by Timaya (current rating: 7.67)
12345678910

Meaning to "Dem Mama" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts