play youtube video
Baddest Boy
Skiibii

SKIIBII

- Baddest Boy Lyrics

[Intro]
Oh-ah
Woah-woah-whoa, wah
Escala, ayy, yah-yah

[Verse 1]
Long time, long time
I dey mad over you
Took me long time to get over you (get over you)
Now, I don man up
Now, I don strong
Now, I get chicks wey dem dey for London
Now, I'm on chills
Now, I don know when I get the fine things
When I get the

[Chorus]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no gеt joy
Look am, dem dey call me baddеst boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[Verse 2]
Shey you no dey fear face?
Shey you say you get craze?
Because I gentle, you wan dey take space
Shey you know I get taste? (huh-uh-uh)
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow

[Chorus]
Baddest boy
Emi gan biggest boy
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
Baddest boy (baddest boy)
Emi gan biggest boy (biggest boy)
Now, I chikkylaka in my toy
Fine boy l'omo gan
Shey you no dey see say I no get joy
Now, I no get joy
Look am, dem dey call me baddest boy
Ahh, baddest boy, yeah-yeah
[Outro]
You go chop
Nigerian koboko
Straight from Magodo (Magodo)
O ma ki'gbe "mor'ogo"
Giddem, giddem, slow-slow
Skiibii Mayana

Watch Skiibii Baddest Boy video

Facts about Baddest Boy

Who wrote Baddest Boy lyrics?


Baddest Boy is written and performed by Skiibii.

When was Baddest Boy released?


Baddest Boy is first released on November 05, 2021 as part of Skiibii's album "God Is Bigger Than Human" which includes 5 tracks in total. This song is the 1st track on this album.

Which genre is Baddest Boy?


Baddest Boy falls under the genre Afrobeats.
Hottest Lyrics with Videos
d456a37b120de5d026c7c14dc2ab48ba

check amazon for Baddest Boy mp3 download
these lyrics are submitted by SHAZ3
Songwriter(s): Skiibii
Record Label(s): 2021 More Grace Music Dvpper Music
Official lyrics by

Rate Baddest Boy by Skiibii (current rating: 9.33)
12345678910

Meaning to "Baddest Boy" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts