play youtube video
Landlord
Sir Dauda
Landlord video

SIR DAUDA


Landlord Lyrics

Landlord

Sisi as e dey hot o
Put am well well o
Sisi I must to chop o
Put am well well o
Everybody dey rush o
Keep am well well o
But give me give me better food chop o
Put am well well o...all because

Chorus
My daddy Baba Landlord
Me myself Oga Landlord
Simply because, simply because, simply because

The beat's nice, the flow's sick
Its fire, explosive
I kick flow like I coached it
They say I spit pro but I'm coasting

I'm a fine boy, I get swag
Eyin razz guys, ke dress back
Told me that she loves it when I bless track
I do it like I'm doing what I'm best at
She plays my music down in Festac
Twisting up her fingers, throwing sets back
Black shoes, so her dress match
I took her backroom like a press pass
O fit me gan man, appropriate
Let your friends meet my associates
Tell'em make dem land, make dem show face
Haters just dey yarn, make dem go craze

Im the next on the throne-space
Omo, I dey vex, I dey bone face
About to possess my possession
Got baba God for protection, I dont shake

Chorus
Still chilling like a Landlord
Oya when you see me, make you stand up
Las-gidi put your hands up
Omo Oba, omo Landlord
Just because I pull-up on Okada
Doesn't mean I wouldn't take a flight back
Doesn't mean you wouldn't catch me on your iPad, you like that, alright..
I know you like that
Me sef I like that
If you show me love, I'll show you right back
Gbabesky...Gba be!

Watch Sir Dauda Landlord video
Hottest Lyrics with Videos
17980b7e6ddafc93c5722b6c3d35573e

check amazon for Landlord mp3 download
these lyrics are submitted by itunew3
Songwriter(s): Sir Dauda
Record Label(s): 2020 BahdGuys Entertainment Limited, under exclusive license to Jungle Entertainment Ventures
Official lyrics by

Rate Landlord by Sir Dauda (current rating: 8)
12345678910
Meaning to "Landlord" song lyrics
captcha
Characters count : / 50
Latest Posts