play youtube video
Gangsta
Seyi Vibez

SEYI VIBEZ

- Gangsta Lyrics (feat. Russ & Jibrille)

[Intro]
(Run, run)
(Queisamonsta y'all)

[Verse 1]
Never met a girl like you for my life
Say, I no fit lie, I dey trip for your body
Make dem dey try, dem no fit off our light
The way you dey do, make me ki′gbe o wa'le
So, I give her the gangsta style
When she no fit tell me “Bye-bye”, ay
Girl, I no fit lie, yeah
Melanin, so fine, yeah-eh
[Chorus]
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa

[Verse 2]
Bawo n mo shey shee, I don fall in love
Ghetto boy like me don dey fall in love
Love of my life, afi wo nikan
I swear to God, wetin you give me chop?
Like popo, kofe je kin lo
K′oto jade, baby, je kin mo
Anything you want, I go give you more
And, anyhow e be, baby, je kin gbo

[Chorus]
Monalisa, ah
Sweet pass yamarita, ah
Girl, you make me shiver, ah
K′alo j'amala shitta, ah
International or local, ah?
J'aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa
(Vibe boy)

[Outro]
Monalisa, ah
Girl, you make me shiver, ah (ah)
International or local?
J′aye lavida loca, ah
Girl I be your soldier, ah
Taye Taiwo, your defender, oh-ooh-whoa

Watch Seyi Vibez Gangsta feat Russ  Jibrille video

Facts about Gangsta

Gangsta is written by Balogun Afolabi Oluwaloseyi. It is first released on November 02, 2022 as part of Seyi Vibez's album "Billion Dollar Baby" which includes 11 tracks in total. Gangsta falls under the genre Afrobeats.
Hottest Lyrics with Videos
f5a4a1335e7b9aafe8d4b7e672fff319

check amazon for Gangsta mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Balogun Afolabi Oluwaloseyi
Record Label(s): 2022 Vibez Inc Dvpper Music
Official lyrics by

Rate Gangsta by Seyi Vibez (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Gangsta" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts