play youtube video
War Machine
Rema

REMA

- War Machine Lyrics (feat. Odumodublvck)

[Intro: Ace Spectrum & Rema]
Love (Of love, of love)
Ooh (Oh), ooh
Lo-Love (Of love, of love)
Ooh (Oh), ooh (Love)
Another banger

[Verse 1: Rema]
"Kor-kor-kor," Rema na you be that? (Na me)
I don come again with another one, oshey
Wahala, I like wahala
Shebi you dey find my trouble, shey you like wahala?
Who I go kpolo, who I go, who I go, who I go kpolo?
Who I go pin for corner, put am for choke hold?
Try me, make I for give you spanking like okpo
E don tey since I tell una say I be commando
[Pre-Chorus: Rema]
Who be you?
I no come here Miamanau, mhm
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema]
Givе them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm
I dеy pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Bridge: ODUMODUBLVCK]
Brrt
Raise am, raise am, raise am, raise am
Raise am, raise am, raise am, raise am
Ahh, Blvck sheep forever, blvck sheep for life
Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters
G.E. Records, you get me? Odumodublvck
Ayy, NATIVE (Ahh)

[Verse 2: ODUMODUBLVCK]
Look at my eliminations (Blood)
Anenih, focus on their blood, I am not done (Done)
Dem no get NEPA, na my light demma feed on
Remy the tip is all you put, she dey give up
Oya, choke am like hiccup
Foul play, red card, referee no fit book us
Kalamantus, fall out with your bazoo-bazoo
Balotelli, why always me? I score the shanga with yanga, your papa
Hullabaloo, can you subdue?
Bend am, she dey call me Shallipopi (I—), confuse, confuse
I dey load gun like I'm paranoid (Paranoid)
From Lagos, I fire, e reach Illinois
Jiggy boy, I go pull up in expensive toy
Like Burna Boy, okala madu, okala muo
[Pre-Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Who dey, who dey, who be you? (Okala muo)
I no come here Miamanau, mhm (Ayy)
Drive them crazy like kabu-kabu, mhm (Ooh)
Always come first like my name na Abu, mhm

[Chorus: Rema & ODUMODUBLVCK]
Give them, mm-mm-mm (Ahh)
Another one, mm-mm-mm (Grrt, grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm (I dey pepper dem, oh, industry machine)
E dey pain dem, mm-mm-mm
Omo, I go give them, mm-mm-mm
Another one, mm-mm-mm (Grrt)
I dey pepper dem, mm-mm-mm
E dey pain dem, mm-mm-mm

[Outro: ODUMODUBLVCK]
Remy boy
Kala

Watch Rema War Machine feat Odumodublvck video

Facts about War Machine

✔️

When was War Machine released?


War Machine is first released on July 10, 2024 as part of Rema's album "HEIS" which includes 11 tracks in total. This song is the 7th track on this album.
✔️

Which genre is War Machine?


War Machine falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song War Machine?


War Machine song length is 2 minutes and 37 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
d3069ef7c128f1614d2ce94dba24f6a7

check amazon for War Machine mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2024 Mavin Global Holdings Ltd Jonzing World Entertainment, distributed by Interscope Records and UMG Commercial Services
Official lyrics by

Rate War Machine by Rema (current rating: 7.67)
12345678910

Meaning to "War Machine" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts