play youtube video
Reason You
Rema

REMA

- Reason You Lyrics

[Intro]
Another banger

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
[Verse 1]
Odé n kpemi lomogo
I don turn laughin' stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit reason you lеss
You dey shack me like pami
From thе day wey I see you

[Pre-Chorus]
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move
E be like say you get boyfriend
I say make I ask you

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you)
I no go reason you (I no), I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you (I no)
I no go reason you, I no go reason you (Eh, eh, eh, eh)
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Mhm)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you (Ayy), I no go reason you
I no go reason you (I no), I no go reason you (You-ooh)
I no go reason you, I no go reason you
[Verse 2]
Girls dey find me unto globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex dey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am baby kilokanmi

[Pre-Chorus]
Melanin shinin'
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you

[Chorus]
Oh omo won
Are you taken or are you available? (You available-ooh)
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you (Anything in you-ooh)
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you (Yeah), I no go reason you (Yeah)
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu? (Heart and my medu-ooh)
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you

Watch Rema Reason You video

Facts about Reason You

✔️

Who wrote Reason You lyrics?


Reason You is written and performed by Rema.
✔️

When was Reason You released?


It is first released on April 27, 2023 as part of Rema's album "Rave & Roses Ultra" which includes 22 tracks in total. This song is the 11st track on this album.
✔️

Which genre is Reason You?


Reason You falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song Reason You?


Reason You song length is 3 minutes and 26 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
0bcc4c1e1e25af698709b0ba40173002

check amazon for Reason You mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Songwriter(s): Rema
Record Label(s): 2023 Mavin Records Jonzing World
Official lyrics by

Rate Reason You by Rema (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Reason You" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts