play youtube video
Egungun
Rema

REMA

- Egungun Lyrics

[Intro]
Another banger

[Pre-Chorus]
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun
[Verse]
E mi ni dollar еarner, ope oh
E mi ni water bеnder, diamond all over me oh
Tinuke, she dey dance to my gbedu oh, pawon
Ejanla oil full my dada ooh, dada oh
No go lose guard your Amex card, all my boys we go lalakulala
Bring anybody wey talk say him sabi do pass me, I do pass am
I no dey perform if I no see balance, see me, see wahala, oh
Half wey you pay fit carry many artist, except Rema oh

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

[Bridge]
Hey ebelebe-belebe-bebe (Ebelebe)
Ah, who be that girl wey dey shake ikebe? (Call am, make we for dey)
Call am, make we for dey
Big nyash, she kon get K-K-K-K, eweleke
50K dollars, use am spray, no lele
[Pre-Chorus]
Don't call my phone if it's not 'bout the money oh, the money oh
I dey para if I drop gbedu, the gbedu, it must enter oh
South Africa baddie stacked in my Bentayga, omo, for later
And if you owe me money, pay me, I no fit forget my raba oh, for where?

[Chorus]
Normal level, una know me
Wahala boy gon, gon, egungun
I no come here mukulu, look at you
Can't catch me slipping, egungun
Mo ti fa kana ku California, Backwood, make we zuzu-zuzu
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

[Outro]
Shebi na hide and seek?
Money cover my face, egungun, egungun

Watch Rema Egungun video

Facts about Egungun

✔️

When was Egungun released?


Egungun is first released on July 10, 2024 as part of Rema's album "HEIS" which includes 11 tracks in total. This song is the 8th track on this album.
✔️

Which genre is Egungun?


Egungun falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song Egungun?


Egungun song length is 2 minutes and 38 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
6dadde33bb6277f77d2e997a0b9a5d37

check amazon for Egungun mp3 download
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2024 Mavin Global Holdings Ltd Jonzing World Entertainment, distributed by Interscope Records and UMG Commercial Services
Official lyrics by

Rate Egungun by Rema (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "Egungun" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts