REMA

- Ozeba Lyrics / with translations

Ozeba lyrics English translation
Letra de Ozeba en traducción al Español
Paroles de Ozeba traduction Française
Letra de Ozeba tradução Portuguesa
Ozeba songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Ozeba tradotto in Italiano
Ozebaの歌詞 日本語訳
Ozeba şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Ozeba на русском языке.
Tekst piosenki Ozeba po polsku
Ozeba 가사 한국어 번역
Ozeba-tekst Norsk oversettelse
Lirik Ozeba terjemahan bahasa Indonesia
Ozeba गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Ozeba songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Ozeba Ελληνική μετάφραση
Ozeba-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Ozeba คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Ozeba مترجمة إلى اللغة العربية
Ozeba歌詞中文翻譯
[Intro]
London
Another banger

[Verse 1]
All of my guys dem dey tell me say me I be party animal
Who be that girl wey dey shake her ikebe for back, me I want her, I like her (Arrg-arrg)
Whether the ikebe na real or fake, abeg, just dey back am (Come)
How you go sell me money, then I spray the money, then you come dey pack am?
You no see say na Balenciaga I dey rock, abeg, no dey march am
Mе wey be area-boy, I dеy do my things, zaga-zigi, zigi-zaga (Grr)
[Pre-Chorus]
Rema, what is the matter?
I go prove to them say somebody badder, eh
Somebody wicked, eh
I go do my best to make all of una vex
I don commot for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

[Chorus]
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

[Verse 2]
Emi ati awon guys e mi italawo, e mi itolowo
Italawa, itolowo, ita, itolow, eh-eh
They want a banger, eh-eh?
Give them back to back, eh-eh
Buss up their medulla, arrg-arrg
Tell all your faves that I ask you to ask them, "Who's their daddy?", huh
H-I-M, huh, I'm that nigga (Uh-huh)
I'm that, huh, I'm that nigga, huh (Uh-huh)
Father figure (Uh-huh), huh, huh
I dey vex every day, only thing wey fit make me dey happy na ikebe
Internet gangster, that thing wey you talk, make you come my front, make you for répété
[Pre-Chorus]
Rema, what is the matter?
I go prove to them say somebody badder, eh (Eh?)
Somebody wicked, eh (Eh?)
I go do my best to make all of una vex
I don commot for my set
I don intercept
I don put the game for reset
Shey, you wan gatekeep who sabi jump fence, eh?

[Chorus]
Ozeba, ozeba (Hm, hm, hm), ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Ayy, ayy, ayy), ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba (Rrg, rrg, rrg), ozeba, ozeba, ozeba (Ahh)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba (Arrg-ra-ra)
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba
Ozeba, ozeba, ozeba, ozeba, ozeba

Watch Rema Ozeba video

Facts about Ozeba

✔️

When was Ozeba released?


Ozeba is first released on July 10, 2024 as part of Rema's album "HEIS" which includes 11 tracks in total. This song is the 6th track on this album.
✔️

Which genre is Ozeba?


Ozeba falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song Ozeba?


Ozeba song length is 2 minutes and 17 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
e0613b61f3fa1ff3697f97257b82377e
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2024 Mavin Global Holdings Ltd Jonzing World Entertainment, distributed by Interscope Records and UMG Commercial Services
Official lyrics by
Rate Ozeba by Rema (current rating: 7.67)
12345678910

Meaning to "Ozeba" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts