OMAH LAY

- Temptations Lyrics / with translations

Temptations lyrics English translation
Letra de Temptations en traducción al Español
Paroles de Temptations traduction Française
Letra de Temptations tradução Portuguesa
Temptations songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Temptations tradotto in Italiano
Temptationsの歌詞 日本語訳
Temptations şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Temptations на русском языке.
Tekst piosenki Temptations po polsku
Temptations 가사 한국어 번역
Temptations-tekst Norsk oversettelse
Lirik Temptations terjemahan bahasa Indonesia
Temptations गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Temptations songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Temptations Ελληνική μετάφραση
Temptations-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Temptations คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Temptations مترجمة إلى اللغة العربية
Temptations歌詞中文翻譯
[Intro]
(BGRZ this is a banger)

[Verse 1]
How do you love like that?
Your eyes no dey dry water
Today I dey on this one
Tomorrow that one
If it wasn't for you
Wetin aboy for do
[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

[Post-Chorus]
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

[Verse 2]
When I don backslide
In my passions and in my prayers
When I no get occupation
Only you see my potentials
I don't even keep up with my family
Barely even post my picture on Insta
Cannot deny that I got issues sadly
But you dey for me today
You dey tomorrow
Muna gi go be forever
All the things you wish for me
I wish for you
Me and you together, forever
[Chorus]
In all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong
You see in all of these temptations, temptations
Wey dey inside my life, you still hold me strong

[Post-Chorus]
Oh-oh, oh, oh-oh
My rizzler
When I dey down, I roll one
To go back up
Oh-oh, oh, oh-oh
My day one
From way back you dey there
You no give up

Watch Omah Lay Temptations video

Facts about Temptations

✔️

Who wrote Temptations lyrics?


Temptations is written by Omah Lay, Bgrz, Kyle Flamigni.
✔️

When was Temptations released?


It is first released on June 24, 2022 as part of Omah Lay's album "Boy Alone" which includes 14 tracks in total. This song is the 5th track on this album.
✔️

Which genre is Temptations?


Temptations falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Temptations?


Temptations song length is 2 minutes and 31 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
fb401415f087d019bdf33eff5eac889f
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Omah Lay, BGRZ, Kyle Flamigni
Record Label(s): 2022 KeyQaad Sire Records
Official lyrics by
Rate Temptations by Omah Lay (current rating: 8)
12345678910

Meaning to "Temptations" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts