play youtube video
Waist
Omah Lay

OMAH LAY

- Waist Lyrics

[Chorus]
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Ah, carry for waist (Waist)

[Verse 1]
One day for the thief, every other day for me
I go smoke chimney , drink oshimiri
Eh, Jigiji, jigiji, jigiji, jigiji, yes o, I put CBD
E dey relax body (Ah-ahn)
Peace and harmony, go check my—
Money long o, money long o, money long o, uh
Milli', milli', milli', milli', mi'
Wetin I dey use money for?
All of una no serious
How e take concern anyone?
Milli', milli', milli', milli', mi'
Commot for my yellow Louis V' socks
170 milli', milli'

[Pre-Chorus]
Jesu chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse thеm with little things
Jesu chai o, I'm making wrong decisions
Anytimе I see ikebe, anytime I see ikebe

[Chorus]
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)

[Verse 2]
Me I no dey gree play with my money
The way you collect it from me
I want to romance your body
Ọlọ́paá romance onye ohi
Omah Lay omemma, omemma
Omemma, omemma
I will spray you in dollars
Throw your back back to sender
Na nyash wey big naim be ikebe o, ikebe, o i—
Na nyash wey real naim be ikebe o, ikebe
Take the protein, shake your soft ikebe o, ikebe o
Wetin kill Samson? Na still ikebe o (Ikebe o)

[Pre-Chorus]
Jesu chai o, the dada wey dey my head o
Scatter my enemies, confuse them with little things
Jesu chai o, I'm making wrong decisions
Anytime I see ikebe, anytime I see ikebe

[Chorus]
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu
Ahn-ahn-ahn, ahn-ahn-ahn
Na two people something she carry for waist (Waist)
Jesu, Jesu

[Outro]
Haha, you're crazy, you know

Watch Omah Lay Waist video

Facts about Waist

✔️

When was Waist released?


Waist is first released on November 13, 2025.
✔️

Which genre is Waist?


Waist falls under the genre Afro-Pop.
✔️

How long is the song Waist?


Waist song length is 2 minutes and 45 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
6d0b20a3e383ac1561cbe03d3d108ea6

check amazon for Waist mp3 download
these lyrics are submitted by SHAZ3
Record Label(s): 2025 KeyQaad Sire Records
Official lyrics by

Rate Waist by Omah Lay (current rating: 7.32)
12345678910

Meaning to "Waist" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts