OLAMIDE

- Hasibunallah Lyrics / with translations

Hasibunallah lyrics English translation
Letra de Hasibunallah en traducción al Español
Paroles de Hasibunallah traduction Française
Letra de Hasibunallah tradução Portuguesa
Hasibunallah songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Hasibunallah tradotto in Italiano
Hasibunallahの歌詞 日本語訳
Hasibunallah şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Hasibunallah на русском языке.
Tekst piosenki Hasibunallah po polsku
Hasibunallah 가사 한국어 번역
Hasibunallah-tekst Norsk oversettelse
Lirik Hasibunallah terjemahan bahasa Indonesia
Hasibunallah गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Hasibunallah songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Hasibunallah Ελληνική μετάφραση
Hasibunallah-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Hasibunallah คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Hasibunallah مترجمة إلى اللغة العربية
Hasibunallah歌詞中文翻譯
[Verse 1]
Hundred million dollar, mo ma jẹ ń bẹ
Them say little money soonest spending
But I no be rookie mo ti pe ń bẹ
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem
If them no fit cope then na their problem
Things I labour for I must enjoy them
Anyone wey dey eat, make you join dem
O ṣa mona-mona, o ṣa blem-blem

[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Ope l'ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o

[Chorus]
A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa
A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Verse 2]
No dey force you to understand me
How can you do when I'm outstanding?
The file is bigger than your bandwidth
Can't download not withstanding
Billion dollar, finna count it
You nor see the dream when I plant it
They say the money raining, me I pack it, oh
Young Aliko Dangote in transit

[Pre-Chorus]
Ṣe b'eyin na ku ti mo mi, ah
I no dey joke with my money, ah
'Cause I dey hustle for my money, oh
Hustle kelele 'til early morning
Ope l'ope prayer mummy
Na why sapa e no dey gum me
Olúwa wey dey do am for me o
He no go ever give up on me o

[Chorus]
A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

[Outro]
A'uzu billahi min ash-shaytan ir-rajim
Hasbunallahu wa ni‘mal wakil
Allahu Akbar
Many tried, many failed
Never back down, still on my feet
Inna ataina ka al-kausar
Make small move, wọn ti fo s'ara
Alhamdulillah, glory to Allah
Òtá o le yo wa, pòṣe fún awa

Watch Olamide Hasibunallah video

Facts about Hasibunallah

✔️

When was Hasibunallah released?


Hasibunallah is first released on June 03, 2025 as part of Olamide's album "Olamidé" which includes 17 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Hasibunallah?


Hasibunallah falls under the genre Afrobeats.
✔️

How long is the song Hasibunallah?


Hasibunallah song length is 2 minutes and 37 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
4a29e3d7ed14bfd749a2e90afe5d736b
these lyrics are submitted by gsba3
Record Label(s): 2025 YBNL Nation EMPIRE
Official lyrics by
Rate Hasibunallah by Olamide (current rating: 7.27)
12345678910

Meaning to "Hasibunallah" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts