OLAMIDE

- 2baba Zone Lyrics

[Intro]
Pheelz mr producer
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness ohh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

[Verse 1]
Oya oh my God; they want to start again
They want to start to dey yarn, they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain
[Chorus]
(Ehh; oh my; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

[Verse 2]
Why you make the kids cry?
Why' you killing one another?
Strong face for your brother, like Custom wey dey border
But, nothing mega, nothing pai
No dey bother; cos' I know someday, we go need each other
But, till then, make you stay for your lane
If I say the water white; no dey tell me you plain
Respect my point of view; no look me like am insane
Insane; ehh; no look me like am insane
Cos' I dey tell you my pain
When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside him house with him plate
Him plate; ehh; enough propaganda; tell them 'Da Pada!
What is good for the goose, is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish before we go lose am
[Chorus]
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh eh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my; oh oh; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
{Oh my goodness; oh ohh}
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my; oh my goodness; eh eh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue

Facts about 2baba Zone

✔️

Who wrote 2baba Zone lyrics?

2baba Zone is written and performed by Olamide.
Hottest Lyrics with Videos
221783c9281bc58c78dff2512543bda8

check amazon for 2baba Zone mp3 download
these lyrics are submitted by gsba3
Songwriter(s): Olamide

Official lyrics by

Rate 2baba Zone by Olamide (current rating: N/A)
12345678910

Meaning to "2baba Zone" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts