NNEKA

- Your Request Lyrics / with translations

Your Request lyrics English translation
Letra de Your Request en traducción al Español
Paroles de Your Request traduction Française
Letra de Your Request tradução Portuguesa
Your Request songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Your Request tradotto in Italiano
Your Requestの歌詞 日本語訳
Your Request şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Your Request на русском языке.
Tekst piosenki Your Request po polsku
Your Request 가사 한국어 번역
Your Request-tekst Norsk oversettelse
Lirik Your Request terjemahan bahasa Indonesia
Your Request गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Your Request songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Your Request Ελληνική μετάφραση
Your Request-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Your Request คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Your Request مترجمة إلى اللغة العربية
Your Request歌詞中文翻譯
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians,
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake,
All these lies so

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Dont you tamper with my soul, eh eh

Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Dont you tamper with my soul, eh eh
Bridge

Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh jeh jeh jeh

Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Dont you tamper with my soul, eh eh

Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit,
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh

Watch Nneka Your Request video

Facts about Your Request

✔️

Who wrote Your Request lyrics?


Your Request is written by Nneka Egbuna.
✔️

When was Your Request released?


It is first released on September 12, 2005 as part of Nneka's album "Victim of Truth" which includes 16 tracks in total. This song is the 15th track on this album.
✔️

What is the meaning behind Your Request lyrics?


When we look at what the artist truly meant to say, the song 'Your Request' by Nneka explores human existence through its examination of life purposes and love and empathy relationships within a world that experiences constant doubts and mankind's unfaithfulness to each other. The song demonstrates how all people share a fundamental bond which requires them to create emotional ties through their mutual support during difficult times. Your request lyrics mostly emphasizes love, heartbreak, empowerment, angst and reflection. The song requires listeners to think about their existence while they need to establish connections with others and they experience both betrayal and disillusionment. The lyrics contain themes of existential reflection and emotional struggles, which may not be suitable for very young children. The content includes references to love and pain and betrayal but it does not contain any explicit language or violence or adult material that would lead to a higher rating. The film requires parental guidance because it contains content that is appropriate for grown-ups only.
✔️

Which genre is Your Request?


Your Request falls under the genre Pop.
✔️

How long is the song Your Request?


Your Request song length is 3 minutes and 23 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
dd490dab44bbcc21fe8e9de2e2067cfb
these lyrics are submitted by kaan
Songwriter(s): Nneka Egbuna
Record Label(s): 2005 Yo Mama s Recording Company GmbH
Official lyrics by
Rate Your Request by Nneka (current rating: 7.05)
12345678910

Meaning to "Your Request" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts