NNEKA

- V.i.p. Lyrics / with translations

V.I.P. lyrics English translation
Letra de V.I.P. en traducción al Español
Paroles de V.I.P. traduction Française
Letra de V.I.P. tradução Portuguesa
V.I.P. songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di V.I.P. tradotto in Italiano
V.I.P.の歌詞 日本語訳
V.I.P. şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни V.I.P. на русском языке.
Tekst piosenki V.I.P. po polsku
V.I.P. 가사 한국어 번역
V.I.P.-tekst Norsk oversettelse
Lirik V.I.P. terjemahan bahasa Indonesia
V.I.P. गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
V.I.P. songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι V.I.P. Ελληνική μετάφραση
V.I.P.-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง V.I.P. คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية V.I.P. مترجمة إلى اللغة العربية
V.I.P.歌詞中文翻譯
I see they torture me so
I see they break my heart
I see they do the thing wey you do me, they do me
I see they take rape my pride and dignity away
I see they make me dey suffer
I see they make me dey suffer

You never tell me say you no know wetin you dey do me
You never tell me say you no know wetin you dey do me
You dey kill, you dey steal, you dey fight, dey betray, you dey lie, you dey kill
Dey make my pikin? dey suffer
You dey make poor man dey suffer head, suffer head
While the rich man dey (??)
You never tell me say you no know wetin you dey do me
You never tell me say you no know wetin you dey do me

Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Yeah, Yeah

I see they torture me so
I see they break my heart
I see they do the thing wey you do me, they do me
I see they take rape my pride and dignity away
I see they make me dey swet soo
I see they make me dey swet soo
I see they make me dey suffer I see they make me dey suffe

You never tell me say you no know wetin you dey do me (2x)
You dey rape my heart
You dey rape my heart
You dey rape my heart
You dey take my soul away
You make pekinin suffer
You make africanian suffer
You make nigerian suffer
You make africanian suffer

Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Hey

You dat take
You dey rape my heart
You dey rape my heart
You dey take my soul away
You make pekinin suffer
You make africanian suffer
You make nigerian suffer
You make africanian suffer

Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power
Vagabond in power

You dey rape my heart (
You dey rape my heart
Take, take, take, take my soul away
No, no, no, no, no, no... eyes
No, no, no, no, no, no for broken promises
your lies
your lies
your lies
your lies
your misleading
your misleading
your misleading

hey hey

Watch Nneka VIP video

Facts about V.I.P.

✔️

Who wrote V.I.P. lyrics?


V.I.P. is written by Graham Aubrey Drake, Eriksen Mikkel Storleer, Hermansen Tor Erik, Kennard William Frederick, Milton Saul Gregory, Okogwu Patrick, Egbuna Nneka Lucia, Wisdom Renee.
✔️

When was V.I.P. released?


It is first released on October 07, 2011 as part of Nneka's album "Soul Is Heavy" which includes 15 tracks in total. This song is the 11st track on this album.
✔️

Which genre is V.I.P.?


V.I.P. falls under the genres R&B, Soul.
✔️

How long is the song V.I.P.?


V.I.P. song length is 3 minutes and 52 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
37c12019e42f41376826740d7d198226
these lyrics are submitted by musixmatch2
Songwriter(s): GRAHAM AUBREY DRAKE, ERIKSEN MIKKEL STORLEER, HERMANSEN TOR ERIK, KENNARD WILLIAM FREDERICK, MILTON SAUL GREGORY, OKOGWU PATRICK, EGBUNA NNEKA LUCIA, WISDOM RENEE
Record Label(s): 2012 Yo Mama Recordings Decon
Official lyrics by
Rate V.I.P. by Nneka (current rating: 8.67)
12345678910

Meaning to "V.I.P." song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts