play youtube video
Surrender
Mr. Eazi
Surrender (feat. Simi) video

MR. EAZI

- Surrender Lyrics (feat. Simi)

Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy (kiss the boy)

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender

I no say I no strong like Mike Tyson
I no say I no getty the voice like Michael Jackson
I no say I no sweet like Zara Larsson
I no say I no getty money like Richard Branson
But wetin I get e pass the money wey you want
If you give me a chance I give you everything I got
I dey pray to God that this loving is enough
Baby I just want to let you know

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

I surre I surre, like say na felony o
I don't care, I don't care about you money o
You surre, you surrender to my ileke idi o
No dey fear omo just call me your honey o
No forget baby, set reminder
I open my heart baby, come make you enter
Carry your matter for head, your defender
For you baby, for you omo
I no want Mr Jackson, you know me better
I am loving your melody, lori instrumental
Anything you have is enough tori
Baby I surrender to your to to ri o

I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o
I surre I surre to your ileke idi o
I surre I surrender to your ileke idi o

Love Love Loving the boy
Baby making you kiss the boy (Zagadat)
Baby make you loving the boy
Baby you for kiss the boy
Baby make you loving the boy
Baby may you kiss the boy (Zagadat)
Baby make you loving the boy
Baby make you kiss the boy

Watch Mr Eazi Surrender feat Simi video

Facts about Surrender

✔️

Who wrote Surrender lyrics?


Surrender is written by Simi, mr Eazi.
✔️

When was Surrender released?


It is first released on November 09, 2018 as part of Mr. Eazi's album "Life Is Eazi, Vol. 2 - Lagos to London" which includes 15 tracks in total. This song is the 1st track on this album.
✔️

Which genre is Surrender?


Surrender falls under the genre World.
✔️

How long is the song Surrender?


Surrender song length is 2 minutes and 42 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
ef96c18cf1860786d556d04265b2a4f5

check amazon for Surrender mp3 download
these lyrics are submitted by itunes1
Songwriter(s): Simi, Mr Eazi
Record Label(s): 2018 Banku Music
Official lyrics by

Rate Surrender by Mr. Eazi (current rating: 7.50)
12345678910

Meaning to "Surrender" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
Latest Posts