KIZZ DANIEL

- Jaho Lyrics / with translations

Jaho lyrics English translation
Letra de Jaho en traducción al Español
Paroles de Jaho traduction Française
Letra de Jaho tradução Portuguesa
Jaho songtexte Deutsche Übersetzung
Testo di Jaho tradotto in Italiano
Jahoの歌詞 日本語訳
Jaho şarkı sözleri Türkçe çeviri
Текст песни Jaho на русском языке.
Tekst piosenki Jaho po polsku
Jaho 가사 한국어 번역
Jaho-tekst Norsk oversettelse
Lirik Jaho terjemahan bahasa Indonesia
Jaho गाने के बोल का हिंदी अनुवाद
Jaho songtekst Nederlandse vertaling
Στίχοι Jaho Ελληνική μετάφραση
Jaho-texten till Svensk översättning
เนื้อเพลง Jaho คำแปลภาษาไทย
كلمات أغنية Jaho مترجمة إلى اللغة العربية
Jaho歌詞中文翻譯
[Intro]
Vado
DJ Coublon
Krrii
Jaho jaho
Jaho jaho

[Verse 1]
You dey do as them dey do
Oga do wetin you know
You better know who you are
You better know who you are
As you come this life alone
Na so you go leave this life alone o
You better know who you are
You better know who you are

[Pre-Chorus]
Oro e lowo
Oro e lowo olowo lo wa
Oro mi lowo
Oro mi lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
[Verse 2]
If you talk, you must to do
And when you lie, you know the truth
You better know who you are
You better know who you are

When dem say you don dey hold o
Brother keep am on a low
No let anybody know
Na money go give fake sweetheart

[Pre Chorus]

Oro e lowo
Oro e Lowo olowo lo wa
Oro e Lowo
Oroe Lowo olowo lo wa

He can give and takeaway
But everyday na for giveaway
Baba say make I dey happy
Make I dey happy
Ayaya

[Chorus/Outro]
Eh
Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o o
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de
Gbe mi di de o
Gbe mi di de de de

Jaho jaho
Jaho jaho o

Watch Kizz Daniel Jaho video

Facts about Jaho

✔️

When was Jaho released?


Jaho is first released on June 25, 2020 as part of Kizz Daniel's album "King of Love" which includes 17 tracks in total. This song is the opening track on this album.
✔️

Which genre is Jaho?


Jaho falls under the genre Worldwide.
✔️

How long is the song Jaho?


Jaho song length is 2 minutes and 59 seconds.
Hottest Lyrics with Videos
c079555073c695b13d0f46bf6ba1c9c2
these lyrics are submitted by itunes3
Record Label(s): 2020 Flyboy Inc
Official lyrics by
Rate Jaho by Kizz Daniel (current rating: 8)
12345678910

Meaning to "Jaho" song lyrics

captcha
Characters count : / 50
play youtube video
Jaho
Kizz Daniel
Latest Posts